ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Compound Palava ๐
41,819 ๆฌก่ง็ โข 7 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
31 ๆก่ฏ่ฎบ

The only peace for this soapy guy is to relocate๐

Soapy run go hide๐๐๐him no wan collect

How you dey take gather this people and this kind compound๐๐

Nice one,. You go later buy this compound

All of una just pack red and black cloth out for body like Sango disciples ๐

Watin concerned forex trading concern app when dy trade Bitcoin and card. Una go dy promote all those scammers app when dy thief people money

If soapy try de change dress code maybe he will become less attractive to insult

Everything dey go boring, until baba ibeji enter๐คฃ

Wise man.

God go bless you for this one. As you don make me laugh this morning, may joy not cease in your abode. Amen

But why that boy Dey always wear red cloth like cultist

Public yard is the actually the worst thing in life!

This place looks like owokoniran street ๐

Omor make God help people out of living in places like this, anyhow sha na life

Try as much possible to avoid this kind compound!

๐ bad mouth

Baba ibeji and bad mouth na 5&6

No day wey I watch videos wey I no dey laugh

Always the broke girls having sizable ass

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

E be like say that compound na Dem baba ibeji family house ๐ ๐๐

He dey go from grass to forest

Bro you dey kpai this your neighbors ๐ญ๐๐๐๐ฌ๐ญ

Soapy no wan collect ๐๐

๐๐๐

Forex trading don lost credibility ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wait o, no be Fabiyi street be this for ilasamaja ๐๐๐คฒ๐คฒ

Never skip a Baba Ibeji Video. E get why ๐คฃ๐คฃ

I be first think say nah between neighbors today, So baba ibeji go still put mouth ๐คฒ๐ฝ๐น

Kudos to you bro

๐ญ๐๐๐
