Loading video...
Video Failed to Load
Compound Palava 😂
29 Comments

See as dem be like kettles 🤣😂

You must look down on them even if you don't want to 🤣🤣🤣🤣🤣

Where u go pack all this people from? 😂😂😂

When aki and pawpaw begin do audition for una compound?

How do you come up with all these ideas, as how na😂😂

This compound go sweet me to stay oo 😂😂😂 Maybe that guy na the landlord 😆😆

See as dem be like mutina bottle 🤣

🤣🤣🤣

Tiger ba3 ke 😆

please don't shout on top of my lady head oooo biko

This guy mouth no good oh 😒 🤣

Labubu, tiger battery, fire extinguisher 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 my belle oooooooooo

Wahala ooo

Tiger battery lmao 🤣

Baba beji 😂🤌

Baba ibeji dey relax oo nah my babe you wan beat 😂😂😂😂😂

We go soon arrest .....which one be labubu 😀😃😅

Barcelona players

Follow my page

🤣🤣🤣🤣

Baba wereey 😂😂

Tiger Battery 😂

No be small labubu lol 😂

🤣😂🤣

Tiger battery 😹😹

Baba Beji where u take go import them come 🤣🤣🤣 see as they con line up

Hahaha😂😂😂 labubu finish work

Baba beji 😂🤌

🤣🤣🤣🤣🤣🤣
