Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Compound Palava 😂
56,206 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
31 Kommentare

Ur landlord seat like who get stroke 🤣🤣🤣🤣

Omo this Argentina jersey sell o😂😂😂

Landlord sit down like who get stroke 😂😂

Your landlord get stroke ni 😂🤣🤣🤣🤦🏽♂️

Omo na real talk oh

Nice one 😀... But this one wey u wan switch small to gehgeh way... Abeg stick to your style

These boy I bow for you

How Argentina jersey take affect Light baba ibeji 🤲🏽😹😹

Baba beji 😂😂😹

😂😂🤣🤣

Dat landlord fit be messi fan o

Landlord geh stroke

I dey see gheghe movement for your body Werey said landlord sit down like who get stroke 😒😂😂😂

🤣🤣🤣 I suspect say oga landlord go collect and him later collect

@seyeoluwat

Wetin u want make oga landlord do na? 🤣🤣

Wetin do landlord na

Baba ibeji won this time around 😂🤣🤣🤣🤣

😂😂

We don see shege for una hand

May ur mouth no kee u baba ibeji

😆 🤣 😂 😹

😂😂😂

Baba Ibeji be calming down 😂😂

My belle oh 😂

😂😂😂😂😂😂

Nawa 😂

You’re mad😂😂😂

😂😂

Stroke 😂😂

😂😂😂😂😂😂😂
