Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Compound Palava 😂
46,536 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
32 Kommentare

Real talk. Sha go pay for the biscuits.

Na only poor man dey believe say oil na protection

Oil Dey head, belle dey empty😂😂😂 ebi apa paapa jao

This is beautiful, your next shot make I be the new hausa guy wey just Come from Kano and I dey stay ur compound. I wan work with u

You no get joy at all and Edey give me joy 😂😂

So who go come pay for biscuits 😂🤣

Indirectly, the annoiting oil don work o.🤣🤣🤣

Pay soapy for the biscuit oo

I too gbádùn dis bàbá Ìbejì... See his analysis 😂

🤣🤣🤣🤣Laugh wan finish me 🤣🤣🤣🤣But real point made ✌🏻

😂🤣, that tinubu own make me laugh 😂

God bless U brother for that wisdom and truth U just shared 🙏

Guy you be werey😂😂 the last part na top notch😭😂😂

Bombastic side eye 👀😂🤣😂🤣

Compound peace ❎️ Compound palava✅️ 😅😅😅

"President Bola Ah..." *radio off*

😂😂🤣🤣

Wait oo you no go may for the biscuit

🇳🇬🇳🇬🇳🇬

Lol ☺️

Sad reality 😔😞. Hopefully our African parents wake up

🤣🤣🤣🤣

Give pikin food make him chop 😂

Eee shoke me

😂😂😂😂😂

🤣😂

Baba you Dey talk truth ❤️💯

Oga benji done come again . 🤣

I never even watch this video I don Dey laugh 😂

On point

That wowan just see opportunity

Oga Go give that man him Money😂😂🤣🤣😂
