Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Compound Palava ๐
79,220 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

U sha no want make anybody get peace of mind for that compound. Everybody collect! ๐

Them suppose gether hand beat this baba ibeji one day ๐๐

Wait ... you are trying to tell me that all the kpomo sellers wey I dey see around my area nah ? That can't be possible lol ๐ ๐ ๐คฃ

Oya na check anybody Dat guy for your back dodge am today ๐๐๐

Bababeji you go kill your compand people

The small boy look in mama

That pickin look him mama eye burst laugh ๐

Baba beji dey us deliver ๐๐๐ i don laugh tire ๐๐๐

Village people wey dey go farm ๐

Soapy say abeg ohhh ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

"You fit be footballer make you no get any goals in life"..... This hits like crazy ๐

Aluta continua, na God go continue to punish anybody wey no get PVC.

Two illiterate Dey date each other ๐ ๐ This guy and bad mouth

This man ๐ Baba ibeji ooo ๐ฉ๐๐๐

Soapy just Dey avoid wahala

๐คฃ๐๐คฃ๐๐๐ This guy u no well I swear

Soapy no wan wahala ๐๐๐

The gym guy u for whine am ๐ญ

Put your ear down ๐งโโ๏ธBaba beji don enter ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Baba Ibeji you are doing well

Which one be you fit be footballer make u still no get goals in life Kai depression line๐๐๐๐ซต

Dabobiroba

๐๐๐

Baba Ibeji. You sef danburoba

Baba beji you be bascard ๐

Na once the pikin burst cry ๐

This guys intelligent cha

That boy wan laff. Nah small remain

Wisdom wan finish you

Danbrouba

No problem always ๐๐ฉ
