Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Compound Palava 😂

79,220 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Adekunle Adeyinka
Adekunle Adeyinka1 месяц назад

U sha no want make anybody get peace of mind for that compound. Everybody collect! 😂

Фото профиля Melanie Popping
Melanie Popping1 месяц назад

Them suppose gether hand beat this baba ibeji one day 😂💔

Фото профиля Obinnamechina
Obinnamechina1 месяц назад

Wait ... you are trying to tell me that all the kpomo sellers wey I dey see around my area nah ? That can't be possible lol 😆 😂 🤣

Фото профиля Oladimeji Ayanfe
Oladimeji Ayanfe1 месяц назад

Oya na check anybody Dat guy for your back dodge am today 😂😂😂

Фото профиля Oluwaseyi ojo Samuel
Oluwaseyi ojo Samuel1 месяц назад

Bababeji you go kill your compand people

Фото профиля Amaka ManU
Amaka ManU1 месяц назад

The small boy look in mama

Фото профиля Johnson Thomas
Johnson Thomas1 месяц назад

That pickin look him mama eye burst laugh 😂

Фото профиля 𝐀𝐤𝐢𝐧𝐰𝐮𝐧𝐦𝐢 𝐈𝐬𝐫𝐚𝐞𝐥 ✞
𝐀𝐤𝐢𝐧𝐰𝐮𝐧𝐦𝐢 𝐈𝐬𝐫𝐚𝐞𝐥 ✞1 месяц назад

Baba beji dey us deliver 😂😂🌚 i don laugh tire 😂😂🌚

Фото профиля RIDWAN ISHOLA BABATUNDE
RIDWAN ISHOLA BABATUNDE1 месяц назад

Village people wey dey go farm 😂

Фото профиля Gogo Mpho 7
Gogo Mpho 71 месяц назад

Soapy say abeg ohhh 🤣🤣🤣

Фото профиля Mozzy
Mozzy1 месяц назад

"You fit be footballer make you no get any goals in life"..... This hits like crazy 😂

Фото профиля David Ukan
David Ukan1 месяц назад

Aluta continua, na God go continue to punish anybody wey no get PVC.

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _1 месяц назад

Two illiterate Dey date each other 😅😅 This guy and bad mouth

Фото профиля J A B
J A B1 месяц назад

This man 😂 Baba ibeji ooo 😩😂😂😂

Фото профиля Young D
Young D1 месяц назад

Soapy just Dey avoid wahala

Фото профиля Demerrys
Demerrys1 месяц назад

🤣😂🤣😂😂😂 This guy u no well I swear

Фото профиля Azu_Anu_Uka 🧏🧏
Azu_Anu_Uka 🧏🧏1 месяц назад

Soapy no wan wahala 😂😂😂

Фото профиля PacioloJNR
PacioloJNR1 месяц назад

The gym guy u for whine am 😭

Фото профиля Ayomi ❤️Tope⚽️🧤
Ayomi ❤️Tope⚽️🧤1 месяц назад

Put your ear down 🧏‍♂️Baba beji don enter 🤣🤣🤣

Фото профиля MRLIBERTYNATION🗽
MRLIBERTYNATION🗽1 месяц назад

Baba Ibeji you are doing well

Фото профиля Promise Vanpersie
Promise Vanpersie1 месяц назад

Which one be you fit be footballer make u still no get goals in life Kai depression line😂😂💔🫵

Фото профиля Tobi Abraham oyewale
Tobi Abraham oyewale1 месяц назад

Dabobiroba

Фото профиля Knitan🖤🕷️
Knitan🖤🕷️1 месяц назад

😂😂😂

Фото профиля Steve Wales
Steve Wales1 месяц назад

Baba Ibeji. You sef danburoba

Фото профиля Blue Bay ✊
Blue Bay ✊1 месяц назад

Baba beji you be bascard 😂

Фото профиля LION 🦁
LION 🦁1 месяц назад

Na once the pikin burst cry 😂

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _1 месяц назад

This guys intelligent cha

Фото профиля Steve Wales
Steve Wales1 месяц назад

That boy wan laff. Nah small remain

Фото профиля BM Dabech
BM Dabech1 месяц назад

Wisdom wan finish you

Фото профиля GL€
GL€1 месяц назад

Danbrouba

Фото профиля Daniel
Daniel1 месяц назад

No problem always 😂😩

Похожие видео