Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Compound Palava 😂
23,915 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
16 Yorum

D’Hunter🥷🏿1 ay önce
😭🤣i don know say na soapy as i no see am for the crowd

Tayo o1 ay önce
Soapy na mad person 😂😂

THE TRANSPORTER 💙 ⚽1 ay önce
🤣🤣🤣

Mctalkaktive29 gün önce
Soapy Omo werey

Adams Gwealth1 ay önce
Make una Sha no kill dis baba ibeji for us… Eyin compound Wahala

John Moses1 ay önce
Lol 🤣

hills1 ay önce
😂

Ejimofo Ikechukwu1 ay önce
If anything do soapy glory I go come for Una 😂😂😂

BigKriz1 ay önce
The guy finish the girl 😂

FG1 ay önce
😂😂😂

Young D1 ay önce
I Dey find soapy before😂😂

Mz PEARL🌷🌸1 ay önce
You no Dey drop this your purple bag 😂😂😂

Taiwo Sanyaolorunto1 ay önce
Boss for life God bless u

Engineer kay1 ay önce
Soapy don change cloth 🤣

𝐃𝐅𝐈𝐑𝐄🐂🀄1 ay önce
Baba beji paste me money naa

_adesojiofficial🚀💙1 ay önce
Dm won kill baba ibeji oo
