ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Compound Palava ๐
83,675 ๆฌก่ง็ โข 18 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

โSomething wae spoil my life na him you want make e change your lifeโ Omo that one deep

If e no cut I go cut am๐

Forex Trader " see as all una be like who escape from forest " ๐ญ

Something wey spoil my. You wan make e repair your life. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Baba Beji don finally empower him co-tenant for the compound

Baba ibeji abeg this your contents wan kill me ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Jesus ๐ Jesus ๐

โNo wonder my hand dey smell fish fishโ๐ญ๐๐

I'm just curious, where this guy dey pack all these people from ๐๐๐๐ Dem Sabi the script dieeeeee

Na inside one building all man Dey showcase em talent ๐๐

soapy useless

๐๐๐๐

Dabrumba ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

lol

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Whala compound ๐๐๐

๐๐

So upon all the unnecessary talking ibi soya u dey sell?

No worry Continue dey play ahm until e spoil your life ๐

Soapy hand Dey smell fish fish ๐๐พโโ๏ธ๐๐พโโ๏ธ๐๐๐

Wetin be dis ๐ญ๐ญ๐๐

Haha ๐คฃ๐คฃ very nice content haha ๐๐

๐

๐ ๐

They have added action๐๐๐๐.

Omo the compound nah full Jericho

Oga Okwus escape today sha๐๐๐

This content must blow..... This is the best content out of Nigeria. What accuracy ๐๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ @Baba_beji700

Best App For Converting Crypto to Naira = Facebook ๐๐๐๐๐ Nice one old taker, We don catch you

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

lol ๐

Wetin SOAPY wear ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Suya

Wetin bring forex for compound wet everybody sapa dey kii
