ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Compound Palava ๐ WhatsApp message โ
62,112 ๆฌก่ง็ โข 18 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
32 ๆก่ฏ่ฎบ

My guy ๐ญ๐๐๐

This version is the sweetest ajeh ๐น๐น๐น๐น

Which kind WhatsApp group be dis. Una don carry una palava come group chat ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Omo nah oga okwus own pain me pass Wahala no dey finished oh lol ๐๐

Amaka na masquerade

Compound Vawulence online and offline

Who be soupy ๐๐

You're good

Oga okwus no vex๐๐๐

Soup wey dem dey warm by 12am

You for just dey codinate AMAKA by nobody knows tomorrow format instead you run go cast her mama tomorrow now you go begin fight ashawo because of prices

Oga Okwus wan taste inside โฆ Mama Amaka do Well ๐๐๐

๐

They guy will not kill me

Omo I no wan laugh Abeg ๐๐

Ma bad guy soapy๐๐๐, always vibing

Make me self join you boss

Where Oga landlord na ๐คฃ๐ ๐

I don finally see your page๐

๐

Amaka face dey make me laugh ๐

Now only this guy I love for Lagos

๐๐

Lol ๐๐

Is this new update?

๐๐๐๐

nice one

๐๐

๐๐

Lol ๐

๐๐๐

Soapy๐๐
