Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Compound Palava 😂 WhatsApp message ✅
62,598 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

My guy 😭😂😂😂

This version is the sweetest ajeh 😹😹😹😹

Which kind WhatsApp group be dis. Una don carry una palava come group chat 🤣🤣🤣

Omo nah oga okwus own pain me pass Wahala no dey finished oh lol 😂😂

Amaka na masquerade

Compound Vawulence online and offline

Who be soupy 😂😂

You're good

Oga okwus no vex😂😂😂

Soup wey dem dey warm by 12am

You for just dey codinate AMAKA by nobody knows tomorrow format instead you run go cast her mama tomorrow now you go begin fight ashawo because of prices

Oga Okwus wan taste inside … Mama Amaka do Well 😂😂😂

😂

They guy will not kill me

Omo I no wan laugh Abeg 😂😂

Ma bad guy soapy😂😂😂, always vibing

Make me self join you boss

Where Oga landlord na 🤣😅😅

I don finally see your page😂

😂

Amaka face dey make me laugh 😂

Now only this guy I love for Lagos

😂😂

Lol 😂😂

Is this new update?

😂😂😂😂

nice one

😃🌟

😂😂

Lol 😂

😂😂😂

Soapy😂😂
