Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Davido don post you before? 😂 She really went to frame it

144,506 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von 𝕏nailMan
𝕏nailManvor 1 Jahr

Every one and what they perceive to be success. Congratulations to her

Profilbild von AfrobeatArena
AfrobeatArenavor 1 Jahr

She sabi the game. She has studied and passed "Internet 101". H*ters make una continue to waste time. She is headed for the stars!

Profilbild von Abdullahi damilola
Abdullahi damilolavor 1 Jahr

Wizkid fc no fit relate 😂

Profilbild von jacksonovie
jacksonovievor 1 Jahr

Davido too good sha, he just dey drop bars "men don't cry but I get emotions too" "I suppose relocate but I go buy Belgium"

Profilbild von Șanya11🗿
Șanya11🗿vor 1 Jahr

make una wait small I just dey wait make Kizz Daniel follow me

Profilbild von Estadio Deportes
Estadio Deportesvor 1 Jahr

¡YA QUE LLEGUÉ! 😬 El ‘Tato’ Noriega reveló las razones por las cuáles Sergio Ramos dijo que sí a Rayados. Así va el fichaje del español. 📲 #LigaMX #Clausura2025 #SergioRamos #Rayados

Profilbild von Yemi 🖤✡️
Yemi 🖤✡️vor 1 Jahr

E remain thanksgiving for Church.

Profilbild von John Hart
John Hartvor 1 Jahr

With wetin I watch so, wetin funny me pass be say she say her children go come see this thing Abeg this kind person be like who go born?

Profilbild von Badman_ p
Badman_ pvor 1 Jahr

She done loose her voice 😂😂

Profilbild von Mayor of Benin♒️
Mayor of Benin♒️vor 1 Jahr

E no even sweet 😂

Profilbild von bigDevis_vr🆘🦅
bigDevis_vr🆘🦅vor 1 Jahr

Dis ur content no sweet

Ähnliche Videos

Davido don kee me mahn 😂😂💔
0:33

Sensitive content

Davido don kee me mahn 😂😂💔

wande

1,076,748 Aufrufe • vor 1 Jahr