Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Davido don post you before? 😂 She really went to frame it

144,513 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля 𝕏nailMan
𝕏nailMan1 год назад

Every one and what they perceive to be success. Congratulations to her

Фото профиля AfrobeatArena
AfrobeatArena1 год назад

She sabi the game. She has studied and passed "Internet 101". H*ters make una continue to waste time. She is headed for the stars!

Фото профиля Abdullahi damilola
Abdullahi damilola1 год назад

Wizkid fc no fit relate 😂

Фото профиля jacksonovie
jacksonovie1 год назад

Davido too good sha, he just dey drop bars "men don't cry but I get emotions too" "I suppose relocate but I go buy Belgium"

Фото профиля Șanya11🗿
Șanya11🗿1 год назад

make una wait small I just dey wait make Kizz Daniel follow me

Фото профиля Estadio Deportes
Estadio Deportes1 год назад

¡YA QUE LLEGUÉ! 😬 El ‘Tato’ Noriega reveló las razones por las cuáles Sergio Ramos dijo que sí a Rayados. Así va el fichaje del español. 📲 #LigaMX #Clausura2025 #SergioRamos #Rayados

Фото профиля Yemi 🖤✡️
Yemi 🖤✡️1 год назад

E remain thanksgiving for Church.

Фото профиля John Hart
John Hart1 год назад

With wetin I watch so, wetin funny me pass be say she say her children go come see this thing Abeg this kind person be like who go born?

Фото профиля Badman_ p
Badman_ p1 год назад

She done loose her voice 😂😂

Фото профиля Mayor of Benin♒️
Mayor of Benin♒️1 год назад

E no even sweet 😂

Фото профиля bigDevis_vr🆘🦅
bigDevis_vr🆘🦅1 год назад

Dis ur content no sweet

Похожие видео

Davido don kee me mahn 😂😂💔
0:33

Sensitive content

Davido don kee me mahn 😂😂💔

wande

1,076,748 просмотров • 1 год назад