Loading video...
Video Failed to Load
Do your best and do the rest 😂🔥
69,549 views • 1 month ago •via X (Twitter)
35 Comments

This guy will imagine a problem, and then get angry at the problem he imagined. 😂

This guy will sit down and imagine problem, then come vex on top the problem he imagined 😂😂

Why this boy go create problem still dey vex on top the problem wey he create 😂 Silly boy

E be like say u and big oma don dey quarrel..this one u never mention her and your garri yellow

I don leave my best na the rest I der do now

“I go comot your incisors, premolar, and molar” 🤣

This guy 😂 E be like say you dey gbongbolo cigar😂😂

What if I do the rest and leave the best? 😭

I wonder ooo who go do the rest for you 😁😅

I no Dey motivate you, I Dey warn you !🤣

Can NDLEA arrest all the dealers around this guys area abeg 😂😂😂 Wetin this guy Dey smoke ???

🤣🤣🤣 Somebody please I need this boy's head 🤣🤣

Best and rest Na U go do am 😂😂😂

Drop ur location i wan make we talk one on one, cuz like dis u don dey mad 😂

This one na serious warning ⚠️ Omo I dey my best, the rest dey road the come

Biko apum😂

Oya I don hear no need to dey shout

U dey burst my logo ds guy. U always make my momsy laff hard wit ur jokes🙌❤. U nah legend❤ @fanta

As I Dey do my best and the rest yet no result nko?

Lo because man cannot come and kill himself

@Skipytima come and see your man😂

@afia_wusuaa 😂😂😂

@SavvyRinu see our guy here😭😂😂

😂

But who dey wan leave the rest for 😂

Your matter 😂 😂

😂😂😂

Go do the rest make over sabi do you strong thing 😆

😂

😂

@J0R_EL_ 😂

The day wey i catch you , you this fanta. I go wound you! 😂😂😂 Then me and you go plan how we go do the rest.

Nollywood wan finish you

Fanta ara odigi?

This no normal I swear 😂

