Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everywhere go first blur 😂😂🤣
72,464 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
46 Yorum

Extend our greetings to Nnamdi Kanu in sokoto...😂

Kosi time 😂

At all at all😂😂

@olawales055 Asapuuu

You will go study biochemistry at eleweran 😁

Whobimustor 😂

That prick go first come down 😂😂😂😂 Sweat go start from inside 😂😂😂😂

Asapu

@Kentechsafety1 The whole world go first blurry 😂😂😂😂😂

@Kentechsafety1 Aje

You will understand agriculture is Prison 😂

Aje

Him Preeq no fit rise again 😅😅

Aje

Kikiri Jo soapy 😹

Aje

Ewon oniseowo l’Amonlongo 😂

Asapu

But the girl still dey breathe now abi nah only me see that? 😆

Henhen 😂

Nollywood and poor acting

Agricultural prison 😂

Otilo

Lo fi baggy ro okó Oba 😂

Lol 😂

Na jeje wahala seat down na him go look for trouble 😂😂😂😂

Afowofa de diff from ogun idile😂😂😂😂😂

No be lie

Who be the producer of this movie! Abeg make the two of una Dey go kirikiri together o! (The girl Dey breathe,and still went ahead to use that scene) Chaii

The law abeg sir abeg sir @egi_nupe what should the man do abeg … I’m asking for a friend ni ooo

Tittle?

Who notice her stomach region be still dey on movement despite the pretense

I swear the sweat will come from nowhere first.... How you Wan take explain Who want to believe you What will you tell people How will you tell them you don't mean it.... And to crown it all he also locked the door.... That's the reward for a rapist

Omoh I don go Kano be that oo😂😭

Ewon mufti 😂😂😂

Muftokoh

Agricultural science pelu toke tile colour blue

Al dawaty

Tekbir 😂🤲

headache go first catch him for preek

lol 😂

@grok what's the title?

No b issue now.. u go say she slump nii afterall e never sleep with her

Everywhere go turn black and white 🤣

Al muftoqor 😂😂😂

Who bi must sekini?😂😂😂
