Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everywhere go first wetin?๐
282,733 Aufrufe โข vor 10 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

@__CD2 He blow am breeze ๐ญ๐

@__CD2 Water first comot bro for mouth ๐๐

@__CD2 why him de blow breeze๐๐

@__CD2 You go first pray say na your eye Dey turn you

@__CD2 Everywhere ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@__CD2 Shebi the best phone na tilapia fish ๐

@__CD2 Guy thought it was his eyes. So he blinked again ๐ ๐ญ๐ญ

@__CD2 Abeg make e be say na my eye no good again๐ญ

@__CD2 blur blur blurship are you feeling good ๐

@__CD2 Him for just leave the phone inside water ๐

@__CD2 Make e better be the garri wey i take dey affect my eyes abeg

@__CD2 Them Dey touch their gbola so God want punish am small make him mind dey am

@__CD2 Everywhere no go blur ke

@__CD2 Na only see when the dark guy use hold take touch the other guy gbola!!

@__CD2 Blur blur blur ship ๐๐๐คฃ

@__CD2 Werey first think say maybe na em eyes get the problem ๐

@__CD2 And you didnโt tag me itโs bad o ๐

@__CD2 I go enter under the water again

@__CD2 E first think say na him eyes! ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@__CD2 Even 17 pro max, I no fit put am inside water

@__CD2 This one ma doublur

@__CD2 Blur

@__CD2 lol

@__CD2 E dey blur

@__CD2 Guy ๐๐๐

@__CD2 He's like "I pray say na my eyes dey blur o"๐

@__CD2 ๐๐๐๐๐๐๐๐๐

@__CD2 Very where literally blur ๐๐๐

@__CD2 The camera Dey rest na

@__CD2 Nice couple

@__CD2 The guy go dey wish say na his eye go bad

@__CD2 I will be in shop tomorrow by 10am Number 4 police post

@__CD2 ๐๐ซฃ๐คช

@__CD2 he should have remained inside the water
