Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Everywhere go first wetin ๐Ÿ˜‚

248,175 Aufrufe โ€ข vor 8 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Obhades Scrib rpost
Obhades Scrib rpostvor 8 Monaten

Make I refresh

Profilbild von CHIZZY_BB
CHIZZY_BBvor 8 Monaten

@OScrib85180 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Obhades Scrib rpost
Obhades Scrib rpostvor 8 Monaten

I go to fire sleep ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von CALL ME BAWAHALA
CALL ME BAWAHALAvor 8 Monaten

As dem equalize arsenal this night, phone fall from my hand

Profilbild von CHIZZY_BB
CHIZZY_BBvor 8 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Big Stanley
Big Stanleyvor 8 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚ happened to me 2 days ago 90min 1-0 my team dey win, I Don dey plan wetin I wan buy chop cos na my last card I take bet ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ 97th min 1-1 ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ I refresh again bet no show na empty belle I use sleep face ground ๐Ÿ˜† ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von BELTESHAZaR
BELTESHAZaRvor 8 Monaten

Na those South American League fit perform this kin thing

Profilbild von แปŒBA Dร‰Lร‰Kรˆ ๎จ€ ๐Ÿ‘‘
แปŒBA Dร‰Lร‰Kรˆ ๎จ€ ๐Ÿ‘‘vor 8 Monaten

Aswear e pay me make I play over 1.5 at 4 odd than under 6.5 at 1.12

Profilbild von WorldM๐Ÿ”ด๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ
WorldM๐Ÿ”ด๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆvor 8 Monaten

lol everywhere go first blurr

Profilbild von MICcรธLi โšก
MICcรธLi โšกvor 8 Monaten

If na me at 70 mins I don do partial cash out first ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Headlock๐ŸŽฏ
Headlock๐ŸŽฏvor 8 Monaten

Naso I go play 1-4 goals for team wey never pass 4 goals before ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ match end 3-4๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von ODJay
ODJayvor 8 Monaten

Na @CHIZZY_BB make Arsenal draw... This game was predicted

Profilbild von CHIZZY_BB
CHIZZY_BBvor 8 Monaten

Lol I gave them to score 2 goals

Profilbild von Big Famzi
Big Famzivor 8 Monaten

You go first freeze

Profilbild von Goddy
Goddyvor 8 Monaten

Nah wetin cut my game 0-2 from frist half them score 70 minute 1-2 omo e no ๐Ÿคฃ

Profilbild von The butcher
The butchervor 8 Monaten

2PK 1 goal from corner 1 own goal All between 85โ€™ to 90+5 I no fit forget

Profilbild von Idris mayor
Idris mayorvor 8 Monaten

Is not possible for 4 goals to enter the match weh time reach 89minutes impossible

Profilbild von Nwachinemereijaya
Nwachinemereijayavor 8 Monaten

At 85mins cash out suppose Dey 110m .

Profilbild von GRACIAS LEO ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ท
GRACIAS LEO ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทvor 8 Monaten

Nobody sits down at 85 mins when theyโ€™re about to win 120m and itโ€™s 0-0 in the last game which is Under 3.5 sha. You go surely dey waka up and down. You go dey pant

Profilbild von BIG HAMSOL โšฝ๏ธ๐Ÿ€
BIG HAMSOL โšฝ๏ธ๐Ÿ€vor 8 Monaten

I fit relate like mad

Profilbild von DaddyJojo๐Ÿ‘…๐Ÿ˜ˆ๐Ÿ‘…๐Ÿช”โš™๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
DaddyJojo๐Ÿ‘…๐Ÿ˜ˆ๐Ÿ‘…๐Ÿช”โš™๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 8 Monaten

This was me and @officialmoore7 game 2024 last game to boom 10m sporty brought cashout of 1.3m game was 0-0 86 minute I Dey party dey negotiate money changer 90 plus 1 keeper open kolo for back pass goal EVERYWHERE VANISH๐Ÿฅน๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von Henry K
Henry Kvor 8 Monaten

Blurrr

Profilbild von I N F I N I T Y - N O N I
I N F I N I T Y - N O N Ivor 8 Monaten

You go first dey sweat inside AC. In fact, sugar go be like bitter kola for person mouth.

Profilbild von Olulade
Oluladevor 8 Monaten

Everywhere go first blurrr๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Am sure they must have been begging him to cashout like 50million @ 70mins. Thank God for partial cashout. Sporty really try for that oneโœ…

Profilbild von AcedTipsโ„ข
AcedTipsโ„ขvor 8 Monaten

Bitter reality of sports betting ๐Ÿคฃ

Profilbild von COLLINS
COLLINSvor 8 Monaten

Everywhere go first blur paaaa ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Controller
Controllervor 8 Monaten

Two seconds he don blurr

Profilbild von |^|AINLORD๐Ÿช–โœช
|^|AINLORD๐Ÿช–โœชvor 8 Monaten

Help me guys all my lazy savings ๐Ÿ’”

Profilbild von paparazzi
paparazzivor 8 Monaten

Lol.. money never drop u dn dey plan motor wen you go buy. ๐Ÿ˜ข

Profilbild von ๐Ÿช LARRii
๐Ÿช LARRiivor 8 Monaten

Smh. Inside life. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von โ€ขb.าฝ.โ„“.ฤฑ.าฝ.ฯ….าฝ
โ€ขb.าฝ.โ„“.ฤฑ.าฝ.ฯ….าฝvor 8 Monaten

I doubt anybody go press cashout in this scenario ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Giwa
Giwavor 8 Monaten

Everywhere go first blur ๐Ÿ˜ถโ€๐ŸŒซ๏ธ

Profilbild von ICE PUNTER ๐Ÿ’ฅ
ICE PUNTER ๐Ÿ’ฅvor 8 Monaten

Na why I love be this, ones u play under 1.5 sef and 87mins game dey 0-0, there's what dey call flash freeze, the game would be automatically settled as won by itself, even if dem go play 5-0 from that 88mins up... Na why I will always keep f*cking with em

Profilbild von former tewo tewo
former tewo tewovor 8 Monaten

Ur mind go fes dehh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’€

Profilbild von XIV
XIVvor 8 Monaten

On unnecessary sleep go first hold you ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos