Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
High key weeding 😂🔥
19,816 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Stop accusing me i no be international man

Make she sell family land if she want such wedding na

This might be a joke but my brothers take it seriously. Dem no dey tell person twice oh

20 thousand capacity, na Coachella music fest we wan host 😂😂

Currently my favorite comedian. Looking forward to your videos everyday 😂😂😂

kedu ihe na-eme nwoke a 😂😂 High key wedding for O2 arena 😂

No be small 02 Arena😄😄😄

Na for O2 arena we go do am 😂😂😭😭

Na ushers dem be😂😂

This @fanta_de_joker guy is Top tier 😂😂😂 Laugh won kill me. Omo I no be intentional man ooo 😂

I NO BE INTENTIONAL MAN STOP ACCUSING ME!!! 🤣🤣🤣🤣🤣

🤣

Lol shishi dem no go bring o

😂😂😂💔

😂😂😂😂😂😂😂

This guy no go kill person with laugh 😂

😂😂🤣🤣

Nwunye Dee Ethel 😭

Any girl wey wan do extravagant wedding make she gather money naw😂😂😂😂

No mind all those digital almajiri 😂😂😂

😂😂😂😭

Fanta Abeg naaa😂😂😂😭

😂😂😂

Gbam!

If that Car means a lot to you, let’s secure it for you today. Get Engine ON/OFF alerts, Shut Engine down via sms or Mobile app, Route history playbacks, View Real time location, Geo-fencing, Listen ongoing convos in the car, And more…. ☎08069591473

This is reality

I go still renovate house???? Omo I no be watin you go use escape hardship ooo

According to my account today Na fasting 😢 for me 😰😭

B Hi guys make una send me money 👏😭😭

Abeg o 😂😂

U go saw apron for them 😂😂

No dey accuse me! 😅 this guy no go Kpai me.

😁😁😁...

Haha 😂😆. Good one

You dey burst my brain lol,osi high-key wedding lol
Ähnliche Videos
Sensitive content
Grandma with BBL 😂🔥
Fanta_de_joker
17,871 Aufrufe • vor 2 Monaten
