Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
I can't see this alone. Come and see!😱
37 Yorum

Why he no show us hin preeq too?

I no see am

Na wa o. Wetin be this again now

Why you come dey post am na 😭

No be me

Surrogate mother! did I just hear that right? 🤣🤣

Na ogun go kill this werey he Dey show us him black yansh na ogun go kill you wey post the video self

I

Your gender at it again

This 2026 go too hot guy 😂 so many unveiling of diff species of content creators mehn 🤣

Asides the beginning, everything seems okay

please watch this video with the audio muted 🙏🏾

Exactly why I don't like shaking hands with Yoruba people

I skipped on TikTok for a reason, you now brought it here because??😭

Money Dey lifestock farming oo.

What was the beginning? With him black nyash Mtcheww

Bitch ass nigga

Taiye and Kehinde actually sent me over the edge I wont lie lmao but him starting the vid with his bum outside was a jump scare

1. Thank God I've seen my fellow naked sleeper 2. TF! Which one is awon surrogate mother....... 🤣🤣🤣

Haaaa

What’s this now 😂😂😂🙆🏽♀️🙆🏽♀️🙆🏽♀️

He watched it, edited it and posted it…this is 💯 intentional

Guys don dey show nyash online 😭

Am still waiting for what u saw🙄

Did I just here taiye kehinde and black queen 🤣🤣🤣

Aside from the igbe part I love this and I love the fact he gave most of em names its therapeutic

Celestine do finally met

Why did I expect him to take a shower right after 😭

I thought he was gonna get into the shower and prepare for work after feeding chicken?

Elef ein prick he go show we😹😹😹😹

E no dey pass this Yoruba boys gan

I no understand oh

GR8🪘🥰

Wahala 😂😂

Make snake no find this place shav

Egbon ma n depon bole sun ni 😄

🤣
