Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I can't see this alone. Come and see!! 😂😂
64,550 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

@Abhay_Kunle Just be careful out there . Don’t let them take you to Dubai to harvest your organs.. Awufu Dey tear belle

@Abhay_Kunle Hmmm

Werey wan dey waste person time Wetin do surrogacy

😂😂😂

Is that person standing beside her, not a male? Or is he not male or man enough?........ nonsense,!!!

Madam talk say you are looking for sugar boy stop running around the bush 😂😂😂😂

Lol

Yes na boss ... This gender I dey fear them ooo 😂😂

I'm not concerned about her sexual escapade or family orientation. My own na, why this guy no cut that label 🏷️ comot from him cloth. Like??? If you know how this thing dey disgust me eeh

Check this out!!

What's going on here. 😂

Wetin be this again

Content🤣 so you no see prick for Dubai

What is she no get womb again no be 1 month the guy go waste trying to impregnate her ,but 1 year sorry maybe 1 decade or more 😂😂

Gats be skit 😂

You Dey find who you go k!!k do money. What if the person gets her pregnant and she didn’t fulfill her promise, what would happen?

Hmmm

What’s up with the label 🏷️ on some guys clothes lately?!

Hi I'm interested

Nothing wey musa no go see for gate 😂😂😆

If nah true ,person wey dey interview her no go bother to let us know 😄,except if his village People don dey follow him😆

Small money way you save from Dubai, you no go use am do business, before you day fine one small boy way go scam you give you belle 😅😅

This old woman na una dey say young lady.

That will be nacking her with no condoms? That’s night risk bruh

christains …tell jesus or whoever the fuccc to blow that trumpet now enough is enough you want to buy my child for 7 million units of the nigerian naira …money wey not fit buy land for osun state? hell!

You can get it for free, just remove the age range

Bring money, nit video

Oh my dear friend, why did you grant this interview, everybody just dey forward am for my Dm🤦🏼♂️🤦🏼♂️

Haaa what am I doing here, I'm free and I can give you twins

She think say we never wise Madam de go front jare as you no see organ 🫀🫁 to sell again in Dubai run to come and pack Naija boys Tufiakwa gi

You come here Dey look for belle, Watin do Dubai where you come from🧐😂

She’s joking

People are going through a lot. She’s obviously depressed and perhaps dealing with consistent heartbreaks from men. Y’all can clearly see that this girl needs love. Give her a hug when you see her!

This is pure content please If she truly needs someone she won’t come out and say it like this instead she can get a friend or someone to recommend someone with a good behavior

I am sure the interviewer is between that age range he should have her

She knows what she’s doing no fall for the trap, dem go harvest your organs or use u push drugs.. ur mind go Dey! Nothing is totally free in life

lol… why not just go to the street and buy a baby. Wonders shall never end.

Human trafikin is real oooo. Investigate her. Coz she no resemble who guide
