Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I canโt watch this alone๐๐๐๐ญ
48 Kommentare

The way they all looked at him ๐คฃ E be like where person wan go home after fasting on Ash Wednesday, you come start Te Deum Laudamus and Benedictus ๐

Dem like this one wan waste our time for here o๐๐

Omoh I just Dey wake up, I no know say the video will go far like this ๐๐ญ

People want sharp prayer, you wan turn am to crusade ๐๐

He get many problems wey he wan make God solve am for him๐๐

Make he do personal bro ๐

Me fasting dey shake ๐ญ you dey carry enter No me and you abeg

๐๐๐

Yasin and bakora i no day like make I hear am at all๐๐

Why self?๐

You no go Arabic school at all๐๐

I no sabi anything ๐

Una wey no go ilekewu una get luck gan. That year if you no come them wan con carry from house ni. Like say them be police seh๐ซฅ

You should have watched it alone, cos I don't understand this shit.

Yasin Lori irun ke

He try na๐

๐๐

Yasin wey long die

๐๐

For Ramadan period, u go dey auto tune ur voice ehhh wey belle don flat๐๐๐๐

๐๐ญ

Person wan go house you open mouth de start Yasin๐๐

He wan long the prayer small na why๐๐

Shuu people wan go hux u start yasin

Make dem pray small na๐

@man_called_chi Yasmin keh ๐He wan make dem sleep there

@Allie_Fn @man_called_chi ๐๐

let him finish what he started now ๐ญ๐

No chance ๐

The guy no get joy at all ๐

Ajeh ๐

Yahsin keh?? Lรกago mรฉlo? ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Time never go๐

Na once he substitute the imam

No time ๐

Lol

Make our Muslim brothers explain for me Biko

๐๐

Naso this Imam take do during fasting period na that last time I go that mosque till we finish fasting

Taraweeh ๐๐๐๐

Be like say he no wan make una go ๐

Yes๐

What's yasin?

@Voltage049 ๐น๐น๐น

Dem just dey mumuโฆif person choose Yaseen as the second surah on prayer it doesnโt mean he will read it to the very end,most people only read only the first page,they read it to the first โMubeenโ and stop.E no go far

Na only muslims go relate sha

Person wey ment ๐

@abbakaoje06
รhnliche Videos
Sensitive content
Omo!!!! I canโt see this alone ๐๐
Hon. Jesugbemi
49,420 Aufrufe โข vor 6 Monaten
