Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
I know random curses are useless. But despite how disconnected I am from things like this, this one go far 😅
31,152 просмотров • 19 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

Why is he putting the curses on the children, why not directly on themselves. Involving children that knows nothing about their beef...pathetic.

Even siblings too. Lol

This one go far..... brother mii

Guy’s crazy

Very very..... Brother mii

Did I hear him say he’s sacrificing his first fruit for the request to be approved? Ah ah,why na. Make men try dey think before making some kind decision o.

Time and chance is more powerful than all the 'spirits' in that cemetery combined. You can be innocent yet suffer the curses you proclaimed and the guilty party may walk away free and enjoy peace and long life. No need for all this, there's just no proof that it works.

Ahh

he still fit dey lie 😅

😂😂😂😂 I doubt o

see bond o 😅… swe@r na water for trenches normally 😁

For grave yard?! 😭

de play. dem fit rise come judge the matter? 😂 who don kpai don pkai. same graveyard wey men dey play whot and dice 🎲 😅

Whatever led to this must have been a serious allegation.. I’m sure Rukweve will be regretting now. However, he should have directed the curses on himself and rukweve. He even added his siblings children 🤦.. I understand trying to vindicate yourself but laying curses on innocent souls…. Arggg!!! Wetin be soyel abeg? He kept repeating it 😂😂… make e no be soil o

Nothing pain pass false accusation

Calling Rukewe sturbborn multiple times is funny I must say 😅😅

Lol. Why so?

Just Funny brother 😂funny enough he might still be lying

Umu na the rekewe be this oo🤣

This one went far o.. me go fear o

Wetin Reach this one ?

It’s actually serious 🤣

Na wa ooo , you Dey curse your children oooo Na wa oooo

This still proves nothing.

curses don’t work

See how man dey do

This is what it results to, if you deal with the bottom of the bottom, they know no limit, it whatever it takes , this guy just wan destroy pikin wey know nothing . Na wa

The camera man sef get mind.

Nor dey swear for ur pikin Swear for yourself

It won’t be well with this Castard. Put the curse on yourself. Stopping puting innocent people out of it.. fool

Make them use themselves Swear wetin concern innocent pikin Stupid boy

Why is he not swearing on him self and the person he has issues with? Wetin concern unborn kids

It Shall come to pass!

Crazy things dey happen lol

Naso generation cause dey start oo

Talk for yourself and live your children alone Oga

Anger destroys a lot of things, this is too deep oh... God forbid bad thing 😞

The guy for go for night 🌃 The spirit go dey hear well

Wow! This is too extreme! 😯

Why not stake your own life… person papa go just dey gamble with children’s lives.

I just laugh this guy.. In Yorùbá culture of Ifá, they can dé ibè Ifá For You and still reverse the deviation that the innocent becomes the accused.. All these im swear no mean anything fà, he could have just limited the curse on himself alone, him kids... Hmm 🤔
Похожие видео
Sensitive content
I am a little bit confused. As far as I know, when two guys are together, they are called g@y and when two girls are together, they are called lesbi@n. But in this video, this girl is calling herself g@y how is that possible? 🤔 I feel like this is something new.
Kartik🤠
63,877 просмотров • 17 дней назад
Sensitive content
Me I no know watin be that o, but I know say one person for Twitter go sabi na why I post am. Please what is this?
honest30bgfan
413,449 просмотров • 11 месяцев назад
