Loading video...
Video Failed to Load
I no fit delete this clip ๐ญ๐๐
221,400 views โข 10 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Werey wan use style bill She say bribe me Na sharply zerrydl collect phone from him brother We no Dey talk please for here I use style dodge billing for his brother Bdb ๐ซก

We no dey talk please for here Uzama brothers

See her mouth โBribe meโ ๐ญ wey you no be popo

I too love Zerry ehn

Zerrydl rearrange him brother ๐โโ๏ธ๐ฅ

Zerry na one traditional man wey believe say hin be man nothing he no fit get

Your question don Dey too much self bad guy

๐๐๐๐๐

Gbuza ๐๐

Benin boys aura too much ๐๐ญ

We no dey talk please for here o ๐ญ๐ญ๐ญ๐

Say Wara Wara ๐

Proper Benin boys ๐

Say wara wara

Connect back Sultan

You have to bribe me first off Zerry ๐

Aura too much ๐๐

We nor dey talk please for here

No try๐

aura maxing.

We no Dey say please for here ๐๐

See how una de happy bcos en wyne the girl.

Zerry

the Pluto brothers

Guy ๐ญ

๐ฅ๐

Me I Dey talk please o

Zerry ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Aura

A man donโt have to beg for a woman attention.

We no dy talk please for here aswear ๐

Please to collect snap. God forbid

One day, Iโll correct my Junior brother the same way ๐

He said Abeg at first nh. Werey just want funds
Related Videos
Sensitive content
I can never delete this video from my phone ๐ญ ๐ ๐
PaPa J ๐
968,208 views โข 10 months ago
