Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
I no fit delete this clip 😭😂😂
222,077 Aufrufe • vor 26 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

Werey wan use style bill She say bribe me Na sharply zerrydl collect phone from him brother We no Dey talk please for here I use style dodge billing for his brother Bdb 🫡

We no dey talk please for here Uzama brothers

See her mouth “Bribe me” 😭 wey you no be popo

I too love Zerry ehn

Zerrydl rearrange him brother 🙂↔️🔥

Zerry na one traditional man wey believe say hin be man nothing he no fit get

Your question don Dey too much self bad guy

😂😂😂😂😂

Gbuza 😂😂

Benin boys aura too much 😂😭

We no dey talk please for here o 😭😭😭😂

Say Wara Wara 😂

Proper Benin boys 🙂

Say wara wara

Connect back Sultan

You have to bribe me first off Zerry 😂

Aura too much 😂😂

We nor dey talk please for here

No try😂

aura maxing.

We no Dey say please for here 😂😂

See how una de happy bcos en wyne the girl.

Zerry

the Pluto brothers

Guy 😭

🔥😂

Me I Dey talk please o

Zerry 😂

🤣🤣🤣

Aura

A man don’t have to beg for a woman attention.

We no dy talk please for here aswear 😂

Please to collect snap. God forbid

One day, I’ll correct my Junior brother the same way 🙏

He said Abeg at first nh. Werey just want funds
