ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
I no wan believe my eye ๐๐
33 ๆก่ฏ่ฎบ

Na this one we see for TikTok ooh ๐๐ Them wan finish Ex-BBN winners

You allow your fellow woman to hit you. Naso scissors people dey do? ๐

Wait...there's next time?

Domestic violence for Sodom?...

She beat you and She's romantic ke ๐๐๐ At the end una go say men are scum ๐ Enjoy your babe

Okay na, until he beat you enter coma

Scissors women and domestic violence na 5&6

I donโt think any of you in the comment sections understood the videos, the alleged babe na womanโฆ itโs a lesbian situation the masculine female dey beat the feminine female for the relationship ๐คฃ๐คฃ

So woman wey be woman beater dey ๐๐ burst my head

I'm not surprised by this at all, I've seen it happen so many times. Plenty of women can't even spend a few hours with a man who doesn't beat them. They'll straight-up tell you they love the beatings; without them, the relationship feels boring and flat. And the men? They actually enjoy doing it too.

Soon her baby go like surprise her with one beautiful color

Women wey be women beater still dey lol ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ wahala

Lesbian situationship no dey funny. Very aggressive lot at times.

Wetin you talk?

So instead of dating a man you decided you donโt like men sey na woman you want date and she still dey beat you wonders shall not end

Where are her family members? She need to be rescued

Make e be content ooh

Make i first laugh ๐๐๐๐๐, secondly teni where do you get all this videos from? Thirdly hand suppose touch everybody way dey follow you including me ๐๐๐๐. See the werey gal ooo. god suppose take them

I have so many questions, wdym โmy babeโ โsheโ โbeatingโ โromanticโ all in one sentence

People Dey craze for this country ๐

Two women wey no like themselves, dem call am lesbian ๐ฅฑ

Woman on woman violence in relationships is more prevalent the man to woman. Women can't condone each other, any small thing, you don collect 5 for eye.

Same sex relationships are the most toxic relationship ever!!! Everyday fight. Two senseless idiots deceiving themselves

Omo dem no love her for house

It's not a guy that's touching her It's a girl's voice and hand I hope I'm not different in this point of view sha? Who's with me?

Omo Things Dey sup She still say โnext timeโ That means beating na dinner.

The fact that's there'll be a next time ๐๐

Dem. Don beat Eye witness, sheybi I tell ona say most of these girls no get sense, imagine telling person wey nearly blind you say next time don't be me on my eyes He suppose kuku a blind you make you for know say you dey in love, Ozour

Wait i thought they said na guys be abusive Donโt run you vision go be

From the above scene, I hope I have been able to convince and not confuse you that women are the problem

Lesbians relationships are the most toxic

Her eyes wonโt believe it either๐

Sheโs romantic keh?..Egbami ๐ฉ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
I no believe my eyes bruv ๐๐๐ญ
D3M1๐จ๐พโ๐ป๐ฉบ โข๏ธ
1,319,224 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
