Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

19,676 views โ€ข 9 days ago โ€ขvia X (Twitter)

31 Comments

willinill!'s profile picture
willinill!9 days ago

Bible no lie, money is the root of all evil

Name canโ€™t be empty's profile picture
Name canโ€™t be empty9 days ago

@CakesMilly1 He dey top 5 for a reason. He don collect wizkid place

Mr Idam๐Ÿ–ค๐Ÿฆ…'s profile picture
Mr Idam๐Ÿ–ค๐Ÿฆ…9 days ago

Talent full him body no worries ๐Ÿ˜‰

Kunmi ร€gbร  Farmer's profile picture
Kunmi ร€gbร  Farmer9 days ago

Una just wan force the guys song down our throat

T Berry ๐Ÿฅท๐Ÿข's profile picture
T Berry ๐Ÿฅท๐Ÿข9 days ago

No be your fault sha๐Ÿ˜’๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

โ„™๐•’๐•ค๐•”๐•™๐•’๐•โœญ's profile picture
โ„™๐•’๐•ค๐•”๐•™๐•’๐•โœญ9 days ago

You no go tell am the truth eeh esmart ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

WIZKiD ALBUM's profile picture
WIZKiD ALBUM9 days ago

Ma wizkid una won use promote una bag of fufu una Dey mad

S O L U T I O N's profile picture
S O L U T I O N9 days ago

You be like iron condemn

Jack Johnson's profile picture
Jack Johnson9 days ago

I no no say u foolish like this ๐Ÿค”๐Ÿ˜ญe pain me ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

BIG ZONA๐ŸŒป's profile picture
BIG ZONA๐ŸŒป9 days ago

This song wey dey like school anthem

Afrojungle's profile picture
Afrojungle9 days ago

@wickedbeing_ Una Dey find trouble o

BROKE's profile picture
BROKE9 days ago

One naira u no go see fool

BIG STONE ๐Ÿคด's profile picture
BIG STONE ๐Ÿคด9 days ago

Exactly bro

Shurely's profile picture
Shurely9 days ago

We no even Dey send Una papa again

MOBYLร‰'s profile picture
MOBYLร‰9 days ago

The guy dey sing

DEMAN005's profile picture
DEMAN0059 days ago

Una ehnnn

Tony Shark's profile picture
Tony Shark9 days ago

Awon obi e onijere ee, wabaraye fowoti, onitayo larin egbe, gbogbo adawo le e oni yori si rere

Bobjoe๐Ÿ’Ž๐Ÿผ's profile picture
Bobjoe๐Ÿ’Ž๐Ÿผ9 days ago

Elon don fall our hand

Giovanee's profile picture
Giovanee9 days ago

1 million dollars don expose our influencers All of una no get levels

Oyinkansola๐ŸŽ€๐Ÿ’'s profile picture
Oyinkansola๐ŸŽ€๐Ÿ’9 days ago

The boy heโ€™s too good ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Olajiire ๐ŸŽญ's profile picture
Olajiire ๐ŸŽญ9 days ago

Aje seh ๐Ÿ˜‚

Winner Wonder's profile picture
Winner Wonder9 days ago

Short man ๐Ÿ˜‚

Osas โ™ฐ's profile picture
Osas โ™ฐ9 days ago

Old news

BaLox's profile picture
BaLox9 days ago

Una don finally craze ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Ola_Mi ๐Ÿ”ฑ๐Ÿฅƒ's profile picture
Ola_Mi ๐Ÿ”ฑ๐Ÿฅƒ9 days ago

Oga na trend you dey find ๐Ÿคจ

Divine๐Ÿ‘ฃ's profile picture
Divine๐Ÿ‘ฃ9 days ago

the boy too sabi gbedu

ADEMOLA #CFC๐Ÿ’™'s profile picture
ADEMOLA #CFC๐Ÿ’™9 days ago

Enjoy

Okiki's profile picture
Okiki9 days ago

@only1bangerlee Nothing musa no go see for for gate ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Empee Rose โ˜…'s profile picture
Empee Rose โ˜…9 days ago

Ochacho money go Sha reach everybody ๐Ÿ˜‚

DannyPryme๐Ÿ’Ž๐Ÿฆ…๐Ÿš€'s profile picture
DannyPryme๐Ÿ’Ž๐Ÿฆ…๐Ÿš€9 days ago

No be your fault

Adewale Omo Oba ๐Ÿ‘‘'s profile picture
Adewale Omo Oba ๐Ÿ‘‘9 days ago

D boy no even near bolu

Related Videos