Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Iceking Ochacho sing pass Wizkid

19,676 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля willinill!
willinill!9 дней назад

Bible no lie, money is the root of all evil

Фото профиля Name can’t be empty
Name can’t be empty9 дней назад

@CakesMilly1 He dey top 5 for a reason. He don collect wizkid place

Фото профиля Mr Idam🖤🦅
Mr Idam🖤🦅9 дней назад

Talent full him body no worries 😉

Фото профиля Kunmi Àgbà Farmer
Kunmi Àgbà Farmer9 дней назад

Una just wan force the guys song down our throat

Фото профиля T Berry 🥷🐢
T Berry 🥷🐢9 дней назад

No be your fault sha😒😂😂😂

Фото профиля ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭
ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭9 дней назад

You no go tell am the truth eeh esmart 😭😂😂

Фото профиля WIZKiD ALBUM
WIZKiD ALBUM9 дней назад

Ma wizkid una won use promote una bag of fufu una Dey mad

Фото профиля S O L U T I O N
S O L U T I O N9 дней назад

You be like iron condemn

Фото профиля Jack Johnson
Jack Johnson9 дней назад

I no no say u foolish like this 🤔😭e pain me 😭😭😭

Фото профиля BIG ZONA🌻
BIG ZONA🌻9 дней назад

This song wey dey like school anthem

Фото профиля Afrojungle
Afrojungle9 дней назад

@wickedbeing_ Una Dey find trouble o

Фото профиля BROKE
BROKE9 дней назад

One naira u no go see fool

Фото профиля BIG STONE 🤴
BIG STONE 🤴9 дней назад

Exactly bro

Фото профиля Shurely
Shurely9 дней назад

We no even Dey send Una papa again

Фото профиля MOBYLÉ
MOBYLÉ9 дней назад

The guy dey sing

Фото профиля DEMAN005
DEMAN0059 дней назад

Una ehnnn

Фото профиля Tony Shark
Tony Shark9 дней назад

Awon obi e onijere ee, wabaraye fowoti, onitayo larin egbe, gbogbo adawo le e oni yori si rere

Фото профиля Bobjoe💎🍼
Bobjoe💎🍼9 дней назад

Elon don fall our hand

Фото профиля Giovanee
Giovanee9 дней назад

1 million dollars don expose our influencers All of una no get levels

Фото профиля Oyinkansola🎀💐
Oyinkansola🎀💐9 дней назад

The boy he’s too good 😂😂

Фото профиля Olajiire 🎭
Olajiire 🎭9 дней назад

Aje seh 😂

Фото профиля Winner Wonder
Winner Wonder9 дней назад

Short man 😂

Фото профиля Osas ♰
Osas ♰9 дней назад

Old news

Фото профиля BaLox
BaLox9 дней назад

Una don finally craze 😂😭

Фото профиля Ola_Mi 🔱🥃
Ola_Mi 🔱🥃9 дней назад

Oga na trend you dey find 🤨

Фото профиля Divine👣
Divine👣9 дней назад

the boy too sabi gbedu

Фото профиля ADEMOLA #CFC💙
ADEMOLA #CFC💙9 дней назад

Enjoy

Фото профиля Okiki
Okiki9 дней назад

@only1bangerlee Nothing musa no go see for for gate 😂😂

Фото профиля Empee Rose ★
Empee Rose ★9 дней назад

Ochacho money go Sha reach everybody 😂

Фото профиля DannyPryme💎🦅🚀
DannyPryme💎🦅🚀9 дней назад

No be your fault

Фото профиля Adewale Omo Oba 👑
Adewale Omo Oba 👑9 дней назад

D boy no even near bolu

Похожие видео