Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Iceking Ochacho sing pass Wizkid
19,676 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Bible no lie, money is the root of all evil

@CakesMilly1 He dey top 5 for a reason. He don collect wizkid place

Talent full him body no worries 😉

Una just wan force the guys song down our throat

No be your fault sha😒😂😂😂

You no go tell am the truth eeh esmart 😭😂😂

Ma wizkid una won use promote una bag of fufu una Dey mad

You be like iron condemn

I no no say u foolish like this 🤔😭e pain me 😭😭😭

This song wey dey like school anthem

@wickedbeing_ Una Dey find trouble o

One naira u no go see fool

Exactly bro

We no even Dey send Una papa again

The guy dey sing

Una ehnnn

Awon obi e onijere ee, wabaraye fowoti, onitayo larin egbe, gbogbo adawo le e oni yori si rere

Elon don fall our hand

1 million dollars don expose our influencers All of una no get levels

The boy he’s too good 😂😂

Aje seh 😂

Short man 😂

Old news

Una don finally craze 😂😭

Oga na trend you dey find 🤨

the boy too sabi gbedu

Enjoy

@only1bangerlee Nothing musa no go see for for gate 😂😂

Ochacho money go Sha reach everybody 😂

No be your fault

D boy no even near bolu

