正在加载视频...

视频加载失败

Iceking Ochacho sing pass Wizkid

19,676 次观看 • 9 天前 •via X (Twitter)

31 条评论

willinill! 的头像
willinill!9 天前

Bible no lie, money is the root of all evil

Name can’t be empty 的头像
Name can’t be empty9 天前

@CakesMilly1 He dey top 5 for a reason. He don collect wizkid place

Mr Idam🖤🦅 的头像
Mr Idam🖤🦅9 天前

Talent full him body no worries 😉

Kunmi Àgbà Farmer 的头像
Kunmi Àgbà Farmer9 天前

Una just wan force the guys song down our throat

T Berry 🥷🐢 的头像
T Berry 🥷🐢9 天前

No be your fault sha😒😂😂😂

ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭ 的头像
ℙ𝕒𝕤𝕔𝕙𝕒𝕝✭9 天前

You no go tell am the truth eeh esmart 😭😂😂

WIZKiD ALBUM 的头像
WIZKiD ALBUM9 天前

Ma wizkid una won use promote una bag of fufu una Dey mad

S O L U T I O N 的头像
S O L U T I O N9 天前

You be like iron condemn

Jack Johnson 的头像
Jack Johnson9 天前

I no no say u foolish like this 🤔😭e pain me 😭😭😭

BIG ZONA🌻 的头像
BIG ZONA🌻9 天前

This song wey dey like school anthem

Afrojungle 的头像
Afrojungle9 天前

@wickedbeing_ Una Dey find trouble o

BROKE 的头像
BROKE9 天前

One naira u no go see fool

BIG STONE 🤴 的头像
BIG STONE 🤴9 天前

Exactly bro

Shurely 的头像
Shurely9 天前

We no even Dey send Una papa again

MOBYLÉ 的头像
MOBYLÉ9 天前

The guy dey sing

DEMAN005 的头像
DEMAN0059 天前

Una ehnnn

Tony Shark 的头像
Tony Shark9 天前

Awon obi e onijere ee, wabaraye fowoti, onitayo larin egbe, gbogbo adawo le e oni yori si rere

Bobjoe💎🍼 的头像
Bobjoe💎🍼9 天前

Elon don fall our hand

Giovanee 的头像
Giovanee9 天前

1 million dollars don expose our influencers All of una no get levels

Oyinkansola🎀💐 的头像
Oyinkansola🎀💐9 天前

The boy he’s too good 😂😂

Olajiire 🎭 的头像
Olajiire 🎭9 天前

Aje seh 😂

Winner Wonder 的头像
Winner Wonder9 天前

Short man 😂

Osas ♰ 的头像
Osas ♰9 天前

Old news

BaLox 的头像
BaLox9 天前

Una don finally craze 😂😭

Ola_Mi 🔱🥃 的头像
Ola_Mi 🔱🥃9 天前

Oga na trend you dey find 🤨

Divine👣 的头像
Divine👣9 天前

the boy too sabi gbedu

ADEMOLA #CFC💙 的头像
ADEMOLA #CFC💙9 天前

Enjoy

Okiki 的头像
Okiki9 天前

@only1bangerlee Nothing musa no go see for for gate 😂😂

Empee Rose ★ 的头像
Empee Rose ★9 天前

Ochacho money go Sha reach everybody 😂

DannyPryme💎🦅🚀 的头像
DannyPryme💎🦅🚀9 天前

No be your fault

Adewale Omo Oba 👑 的头像
Adewale Omo Oba 👑9 天前

D boy no even near bolu

相关视频