Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

317,008 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von SMALLIE
SMALLIEvor 8 Monaten

Love this 😂❤️

Profilbild von ibro
ibrovor 8 Monaten

Kante no dey ever do rich man for video. The Werey fear billing pass death

Profilbild von IZUBOBO
IZUBOBOvor 8 Monaten

The message has been passed "To avoid depression je chuba ego" 😂👌

Profilbild von JOSSY SN5 💙
JOSSY SN5 💙vor 8 Monaten

@abazwhyllzz Nice content Kante 💙 Be like everyone wey use this music do video e Dey always bang No be to go do my own ?

Profilbild von ⚡️Lexïest💫
⚡️Lexïest💫vor 8 Monaten

Na skit be this ooooh? ONKR Shank errand boy, you never pass our street today go buy fuel….. Shank no dey house?

Profilbild von ANGER ISSUES 😡
ANGER ISSUES 😡vor 8 Monaten

Werey who be this?

Profilbild von ★
★vor 8 Monaten

Wetin be this egbon name abeg e get where I see an😂😭😭

Profilbild von Rapuruchukwu Ifeanyichukwu
Rapuruchukwu Ifeanyichukwuvor 8 Monaten

Abeg is Kante Igbo ? 😮

Profilbild von AmziTrader
AmziTradervor 8 Monaten

Na pepper soup they, dey drink

Profilbild von Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸
Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸vor 8 Monaten

Actually ichuo ego mana ichutaroo, That’s where the depression sets in. If dem start to de kidnap, na this kain music cause am because dem no de tell pesin to chuo ego but pressuring pesin to chuo ego is where every destruction start.

Profilbild von EzeUtd
EzeUtdvor 8 Monaten

VERYBLACKANGRYMAN 😂😂😅😅

Profilbild von ZUR!K🀄️
ZUR!K🀄️vor 8 Monaten

Shank kolu

Profilbild von Kingsley Nazic
Kingsley Nazicvor 8 Monaten

E sweet but u no go still blow

Profilbild von EzeUtd
EzeUtdvor 8 Monaten

This Is Creativity in Display Nice one Nwannme Kante 👏🏽👏🏽👊🏽

Profilbild von Nnanyelugø🪶
Nnanyelugø🪶vor 8 Monaten

Kante ibu ikpu😂😭

Profilbild von Dr Ike chukwu
Dr Ike chukwuvor 8 Monaten

Na this song i go dey play this year o The song sweet die

Profilbild von DAN DANO BAHDEST 💡
DAN DANO BAHDEST 💡vor 8 Monaten

So because you want release skit na why you and Abazz create artificial quarrel...

Profilbild von BIG AP
BIG APvor 8 Monaten

Wetin man do man 😂

Profilbild von ObumNze
ObumNzevor 8 Monaten

Nke a amaka, very funny 😆😆😆 But please don’t turn to pimp @Obacruze nah werey 🫵😃😃

Profilbild von ITE EGO
ITE EGOvor 8 Monaten

Alusi global dey run skit too …. 🤣🤣🤣😭😭😭

Profilbild von mazi machine
mazi machinevor 8 Monaten

Your side hustle na to dey collect people girl abi. U go chop beat

Profilbild von Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE)
Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE)vor 8 Monaten

To avoid depression jee chuba ego

Profilbild von Okpala
Okpalavor 3 Monaten

Ibemesi nah my classmate ooh

Profilbild von Sir Victor
Sir Victorvor 8 Monaten

Omo this is really nice 😂🔥

Profilbild von 𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳
𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳vor 8 Monaten

To avoid depression jee chuba ego👂

Profilbild von ELWIZ!!
ELWIZ!!vor 8 Monaten

@the_smallie I fit jogodo for here??

Profilbild von De Young chidex furniture
De Young chidex furniturevor 8 Monaten

Igiliaku n'Awkuzu

Profilbild von ORJI INNOCENT NWABUEZE.
ORJI INNOCENT NWABUEZE.vor 8 Monaten

Ezigbo nwafor.. 💯💯💯✅💪

Profilbild von up and wicked 🖤🦅
up and wicked 🖤🦅vor 8 Monaten

E go bad if you follow me up boss Make I chuba ego for x

Profilbild von Nelson🇳🇬
Nelson🇳🇬vor 8 Monaten

Hope say water dy for Shank to bathe

Profilbild von chié
chiévor 8 Monaten

E Sweet me 😂

Profilbild von CHUBA
CHUBAvor 8 Monaten

That’s my name you’re using 🙄🙄🙄🙄🥴

Profilbild von Chevolet music
Chevolet musicvor 8 Monaten

Even me I go sell my babe oo

Profilbild von oba klb
oba klbvor 6 Monaten

No more way for the poor

Ähnliche Videos