Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Jee chuba egooo 😂

317,008 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля SMALLIE
SMALLIE8 месяцев назад

Love this 😂❤️

Фото профиля ibro
ibro8 месяцев назад

Kante no dey ever do rich man for video. The Werey fear billing pass death

Фото профиля IZUBOBO
IZUBOBO8 месяцев назад

The message has been passed "To avoid depression je chuba ego" 😂👌

Фото профиля JOSSY SN5 💙
JOSSY SN5 💙8 месяцев назад

@abazwhyllzz Nice content Kante 💙 Be like everyone wey use this music do video e Dey always bang No be to go do my own ?

Фото профиля ⚡️Lexïest💫
⚡️Lexïest💫8 месяцев назад

Na skit be this ooooh? ONKR Shank errand boy, you never pass our street today go buy fuel….. Shank no dey house?

Фото профиля ANGER ISSUES 😡
ANGER ISSUES 😡8 месяцев назад

Werey who be this?

Фото профиля ★
★8 месяцев назад

Wetin be this egbon name abeg e get where I see an😂😭😭

Фото профиля Rapuruchukwu Ifeanyichukwu
Rapuruchukwu Ifeanyichukwu8 месяцев назад

Abeg is Kante Igbo ? 😮

Фото профиля AmziTrader
AmziTrader8 месяцев назад

Na pepper soup they, dey drink

Фото профиля Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸
Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸8 месяцев назад

Actually ichuo ego mana ichutaroo, That’s where the depression sets in. If dem start to de kidnap, na this kain music cause am because dem no de tell pesin to chuo ego but pressuring pesin to chuo ego is where every destruction start.

Фото профиля EzeUtd
EzeUtd8 месяцев назад

VERYBLACKANGRYMAN 😂😂😅😅

Фото профиля ZUR!K🀄️
ZUR!K🀄️8 месяцев назад

Shank kolu

Фото профиля Kingsley Nazic
Kingsley Nazic8 месяцев назад

E sweet but u no go still blow

Фото профиля EzeUtd
EzeUtd8 месяцев назад

This Is Creativity in Display Nice one Nwannme Kante 👏🏽👏🏽👊🏽

Фото профиля Nnanyelugø🪶
Nnanyelugø🪶8 месяцев назад

Kante ibu ikpu😂😭

Фото профиля Dr Ike chukwu
Dr Ike chukwu8 месяцев назад

Na this song i go dey play this year o The song sweet die

Фото профиля DAN DANO BAHDEST 💡
DAN DANO BAHDEST 💡8 месяцев назад

So because you want release skit na why you and Abazz create artificial quarrel...

Фото профиля BIG AP
BIG AP8 месяцев назад

Wetin man do man 😂

Фото профиля ObumNze
ObumNze8 месяцев назад

Nke a amaka, very funny 😆😆😆 But please don’t turn to pimp @Obacruze nah werey 🫵😃😃

Фото профиля ITE EGO
ITE EGO8 месяцев назад

Alusi global dey run skit too …. 🤣🤣🤣😭😭😭

Фото профиля mazi machine
mazi machine8 месяцев назад

Your side hustle na to dey collect people girl abi. U go chop beat

Фото профиля Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE)
Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE)8 месяцев назад

To avoid depression jee chuba ego

Фото профиля Okpala
Okpala3 месяцев назад

Ibemesi nah my classmate ooh

Фото профиля Sir Victor
Sir Victor8 месяцев назад

Omo this is really nice 😂🔥

Фото профиля 𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳
𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳8 месяцев назад

To avoid depression jee chuba ego👂

Фото профиля ELWIZ!!
ELWIZ!!8 месяцев назад

@the_smallie I fit jogodo for here??

Фото профиля De Young chidex furniture
De Young chidex furniture8 месяцев назад

Igiliaku n'Awkuzu

Фото профиля ORJI INNOCENT NWABUEZE.
ORJI INNOCENT NWABUEZE.8 месяцев назад

Ezigbo nwafor.. 💯💯💯✅💪

Фото профиля up and wicked 🖤🦅
up and wicked 🖤🦅8 месяцев назад

E go bad if you follow me up boss Make I chuba ego for x

Фото профиля Nelson🇳🇬
Nelson🇳🇬8 месяцев назад

Hope say water dy for Shank to bathe

Фото профиля chié
chié8 месяцев назад

E Sweet me 😂

Фото профиля CHUBA
CHUBA8 месяцев назад

That’s my name you’re using 🙄🙄🙄🙄🥴

Фото профиля Chevolet music
Chevolet music8 месяцев назад

Even me I go sell my babe oo

Фото профиля oba klb
oba klb6 месяцев назад

No more way for the poor

Похожие видео