Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Jee chuba egooo 😂

317,008 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

SMALLIE profil fotoğrafı
SMALLIE8 ay önce

Love this 😂❤️

ibro profil fotoğrafı
ibro8 ay önce

Kante no dey ever do rich man for video. The Werey fear billing pass death

IZUBOBO profil fotoğrafı
IZUBOBO8 ay önce

The message has been passed "To avoid depression je chuba ego" 😂👌

JOSSY SN5 💙 profil fotoğrafı
JOSSY SN5 💙8 ay önce

@abazwhyllzz Nice content Kante 💙 Be like everyone wey use this music do video e Dey always bang No be to go do my own ?

⚡️Lexïest💫 profil fotoğrafı
⚡️Lexïest💫8 ay önce

Na skit be this ooooh? ONKR Shank errand boy, you never pass our street today go buy fuel….. Shank no dey house?

ANGER ISSUES 😡 profil fotoğrafı
ANGER ISSUES 😡8 ay önce

Werey who be this?

★ profil fotoğrafı
★8 ay önce

Wetin be this egbon name abeg e get where I see an😂😭😭

Rapuruchukwu Ifeanyichukwu profil fotoğrafı
Rapuruchukwu Ifeanyichukwu8 ay önce

Abeg is Kante Igbo ? 😮

AmziTrader profil fotoğrafı
AmziTrader8 ay önce

Na pepper soup they, dey drink

Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸 profil fotoğrafı
Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸8 ay önce

Actually ichuo ego mana ichutaroo, That’s where the depression sets in. If dem start to de kidnap, na this kain music cause am because dem no de tell pesin to chuo ego but pressuring pesin to chuo ego is where every destruction start.

EzeUtd profil fotoğrafı
EzeUtd8 ay önce

VERYBLACKANGRYMAN 😂😂😅😅

ZUR!K🀄️ profil fotoğrafı
ZUR!K🀄️8 ay önce

Shank kolu

Kingsley Nazic profil fotoğrafı
Kingsley Nazic8 ay önce

E sweet but u no go still blow

EzeUtd profil fotoğrafı
EzeUtd8 ay önce

This Is Creativity in Display Nice one Nwannme Kante 👏🏽👏🏽👊🏽

Nnanyelugø🪶 profil fotoğrafı
Nnanyelugø🪶8 ay önce

Kante ibu ikpu😂😭

Dr Ike chukwu profil fotoğrafı
Dr Ike chukwu8 ay önce

Na this song i go dey play this year o The song sweet die

DAN DANO BAHDEST 💡 profil fotoğrafı
DAN DANO BAHDEST 💡8 ay önce

So because you want release skit na why you and Abazz create artificial quarrel...

BIG AP profil fotoğrafı
BIG AP8 ay önce

Wetin man do man 😂

ObumNze profil fotoğrafı
ObumNze8 ay önce

Nke a amaka, very funny 😆😆😆 But please don’t turn to pimp @Obacruze nah werey 🫵😃😃

ITE EGO profil fotoğrafı
ITE EGO8 ay önce

Alusi global dey run skit too …. 🤣🤣🤣😭😭😭

mazi machine profil fotoğrafı
mazi machine8 ay önce

Your side hustle na to dey collect people girl abi. U go chop beat

Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE) profil fotoğrafı
Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE)8 ay önce

To avoid depression jee chuba ego

Okpala profil fotoğrafı
Okpala3 ay önce

Ibemesi nah my classmate ooh

Sir Victor profil fotoğrafı
Sir Victor8 ay önce

Omo this is really nice 😂🔥

𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳 profil fotoğrafı
𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳8 ay önce

To avoid depression jee chuba ego👂

ELWIZ!! profil fotoğrafı
ELWIZ!!8 ay önce

@the_smallie I fit jogodo for here??

De Young chidex furniture profil fotoğrafı
De Young chidex furniture8 ay önce

Igiliaku n'Awkuzu

ORJI INNOCENT NWABUEZE. profil fotoğrafı
ORJI INNOCENT NWABUEZE.8 ay önce

Ezigbo nwafor.. 💯💯💯✅💪

up and wicked 🖤🦅 profil fotoğrafı
up and wicked 🖤🦅8 ay önce

E go bad if you follow me up boss Make I chuba ego for x

Nelson🇳🇬 profil fotoğrafı
Nelson🇳🇬8 ay önce

Hope say water dy for Shank to bathe

chié profil fotoğrafı
chié8 ay önce

E Sweet me 😂

CHUBA profil fotoğrafı
CHUBA8 ay önce

That’s my name you’re using 🙄🙄🙄🙄🥴

Chevolet music profil fotoğrafı
Chevolet music8 ay önce

Even me I go sell my babe oo

oba klb profil fotoğrafı
oba klb6 ay önce

No more way for the poor

Benzer Videolar