正在加载视频...

视频加载失败

Jee chuba egooo 😂

317,008 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

SMALLIE 的头像
SMALLIE8 个月前

Love this 😂❤️

ibro 的头像
ibro8 个月前

Kante no dey ever do rich man for video. The Werey fear billing pass death

IZUBOBO 的头像
IZUBOBO8 个月前

The message has been passed "To avoid depression je chuba ego" 😂👌

JOSSY SN5 💙 的头像
JOSSY SN5 💙8 个月前

@abazwhyllzz Nice content Kante 💙 Be like everyone wey use this music do video e Dey always bang No be to go do my own ?

⚡️Lexïest💫 的头像
⚡️Lexïest💫8 个月前

Na skit be this ooooh? ONKR Shank errand boy, you never pass our street today go buy fuel….. Shank no dey house?

ANGER ISSUES 😡 的头像
ANGER ISSUES 😡8 个月前

Werey who be this?

★ 的头像
★8 个月前

Wetin be this egbon name abeg e get where I see an😂😭😭

Rapuruchukwu Ifeanyichukwu 的头像
Rapuruchukwu Ifeanyichukwu8 个月前

Abeg is Kante Igbo ? 😮

AmziTrader 的头像
AmziTrader8 个月前

Na pepper soup they, dey drink

Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸 的头像
Yamagucci🍀 🇳🇬🇺🇸8 个月前

Actually ichuo ego mana ichutaroo, That’s where the depression sets in. If dem start to de kidnap, na this kain music cause am because dem no de tell pesin to chuo ego but pressuring pesin to chuo ego is where every destruction start.

EzeUtd 的头像
EzeUtd8 个月前

VERYBLACKANGRYMAN 😂😂😅😅

ZUR!K🀄️ 的头像
ZUR!K🀄️8 个月前

Shank kolu

Kingsley Nazic 的头像
Kingsley Nazic8 个月前

E sweet but u no go still blow

EzeUtd 的头像
EzeUtd8 个月前

This Is Creativity in Display Nice one Nwannme Kante 👏🏽👏🏽👊🏽

Nnanyelugø🪶 的头像
Nnanyelugø🪶8 个月前

Kante ibu ikpu😂😭

Dr Ike chukwu 的头像
Dr Ike chukwu8 个月前

Na this song i go dey play this year o The song sweet die

DAN DANO BAHDEST 💡 的头像
DAN DANO BAHDEST 💡8 个月前

So because you want release skit na why you and Abazz create artificial quarrel...

BIG AP 的头像
BIG AP8 个月前

Wetin man do man 😂

ObumNze 的头像
ObumNze8 个月前

Nke a amaka, very funny 😆😆😆 But please don’t turn to pimp @Obacruze nah werey 🫵😃😃

ITE EGO 的头像
ITE EGO8 个月前

Alusi global dey run skit too …. 🤣🤣🤣😭😭😭

mazi machine 的头像
mazi machine8 个月前

Your side hustle na to dey collect people girl abi. U go chop beat

Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE) 的头像
Amazuiro Nnaemeka (IKUKU OMA MBAISE)8 个月前

To avoid depression jee chuba ego

Okpala 的头像
Okpala3 个月前

Ibemesi nah my classmate ooh

Sir Victor 的头像
Sir Victor8 个月前

Omo this is really nice 😂🔥

𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳 的头像
𝗔𝘂𝘀𝘁𝗶𝗻𝗰𝗲𝗲𝟳8 个月前

To avoid depression jee chuba ego👂

ELWIZ!! 的头像
ELWIZ!!8 个月前

@the_smallie I fit jogodo for here??

De Young chidex furniture 的头像
De Young chidex furniture8 个月前

Igiliaku n'Awkuzu

ORJI INNOCENT NWABUEZE. 的头像
ORJI INNOCENT NWABUEZE.8 个月前

Ezigbo nwafor.. 💯💯💯✅💪

up and wicked 🖤🦅 的头像
up and wicked 🖤🦅8 个月前

E go bad if you follow me up boss Make I chuba ego for x

Nelson🇳🇬 的头像
Nelson🇳🇬8 个月前

Hope say water dy for Shank to bathe

chié 的头像
chié8 个月前

E Sweet me 😂

CHUBA 的头像
CHUBA8 个月前

That’s my name you’re using 🙄🙄🙄🙄🥴

Chevolet music 的头像
Chevolet music8 个月前

Even me I go sell my babe oo

oba klb 的头像
oba klb6 个月前

No more way for the poor

相关视频