Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Just wait for it 😂😭
60,574 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
25 Yorum

If they never kpai one of all these prank star the rest nor go get sense

They went too far with this content,the okada rider was traumatized

Una go wake up the find who to traumatized person And he was working ohhh😩🤣

Next aboki go stab that person no worry continue you think is funny

This prank is not good...pray its not someone with HBP

This is an expensive prank ooo, but funny 😂😂

That's moment he knew he had to survive 😂😂😂

Until Aboki choke una knife una no go rest

The day one aboki will stab him I don't want to see justice for anybody o

I think say them get mind 😂 😂

If na me I go faint oo

Not funny

Until person diè for Una hand

This kind prank no good oo

This is wrong

I no get sub to wait

GBAM

Bro to bro, u know say u really traumatized the guy. Him soul don already give up on am 😂🤣🤣

They should ban all this nonsense is not funny if try this woth me you go collect

😂😭 This man no just dey look for person, e dey look for trouble and still climb the wall like e be Spider-Man for Naija. “Is not there” hit different when the ending drop 💀 Pure comedy gold.

What this prank is too expensive run ooo 😆 🤣 😂 😹 😆

O

Baba dey run for him life🤣

🤣

@tweem 15k views
