Loading video...
Video Failed to Load
Kolu accent don change o! ๐
30 Comments

Kolu don upgrade ๐๐

Tarrrrr see as my guy soft!!! Once money is involved, transformation is certain.

If you go to Rome, you behave like Romans

If pesin start to de understand kolu, wetin e mean abeg

This one day match Naira for group. If them pick am now, them go say na child abuse

Kolu go UK, come turn Tupac๐

Cold fit dey catch this guy low-key Na same barber dey barb that guy and portable nothing anybody wan tell me

Make Efcc no come for am later

๐ ๐

As you dey enter Nija efcc go first gbe you Your head go correct ๐ช if you no put who carry you travel for wahala first.

Ok oh.

Wetin be this? ๐

Follow for follow back abeg, if I no follow back make God take my life ๐ญ๐คฒ๐ป

๐

Before Kolu dor come back him new engaged babe go dor carry belle

Who carry them go uk self ๐คฃ

Why I dey understand everything him dey talk ๐ญ shey my life never spoil like dis ๐

Are they singing?

@grok what's going on here

So tell me wetin money cannot change?? ๐

Wssss

Go chop fufu madam

Kolu Dey speak English ?

Kolu don upgrade

No time now ๐๐

๐๐๐

He say wetin I go chop๐๐คฃ

Omoh Kolu don first me enter London

Upgrading

Kolu don upgrade now oo
