Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Kolu don carry belt 😂✨ 🥇

207,938 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

30 Kommentare

Profilbild von mr.macks
mr.macksvor 5 Monaten

See the werey before the fight 😂

Profilbild von MAFIA🥷
MAFIA🥷vor 5 Monaten

Oh chim portable no go fit comot from this trolling forever

Profilbild von Richard
Richardvor 5 Monaten

Small pikin of 24yrs don brat old man of 32yrs

Profilbild von Buddyvic⚡️⚡️⚡️
Buddyvic⚡️⚡️⚡️vor 5 Monaten

Kolu na you be the main winner cause them don help you beat the oppressor 🤣🤣🤣

Profilbild von FrancisXP
FrancisXPvor 5 Monaten

Carter won kill portable with uppercut. lol 😂

Profilbild von DeSwiss
DeSwissvor 5 Monaten

The fight don finish 😂 Omoh I no watch but something tell me say portable collect wetin no good

Profilbild von Femi Abiodun
Femi Abiodunvor 5 Monaten

People no believe that carter will believe portable abi, i tell you say carter will beat portable – kolu 😂

Profilbild von side of X
side of Xvor 5 Monaten

Carterefe too big for portable na kolu for fight am

Profilbild von B'FoLa ✌️
B'FoLa ✌️vor 5 Monaten

No be by training 😆😆😆

Profilbild von Sunday Afolabi
Sunday Afolabivor 5 Monaten

They would have left Kolu for portable. Machala is too big for a portable.

Profilbild von VICTOR OKIKIOLA ❤️🎖️
VICTOR OKIKIOLA ❤️🎖️vor 5 Monaten

Naxooo people no believe oo 😩💔😂🥊 He restricted portable airflow 😩😂😂

Profilbild von Nasty Tequila 🥃
Nasty Tequila 🥃vor 5 Monaten

That belt on kolu shoulder rn 😭😂

Profilbild von ikwo first son
ikwo first sonvor 5 Monaten

😂😂 even caterefe never beleive he beat portable

Profilbild von nastro🇳🇬
nastro🇳🇬vor 5 Monaten

😂😂abeg where Carter see this one carry from

Profilbild von #237GossipMail🇨🇲🇳🇬
#237GossipMail🇨🇲🇳🇬vor 5 Monaten

Na only Carter di always hear wetty Kulu di talk 🤣🤣🤣🤣🤣I no hear anything sef

Profilbild von 91
91vor 5 Monaten

Let’s collaborate, share ideas, and grow stronger

Profilbild von big’mims |EVERY | THING| YUMMY|🤤🪐
big’mims |EVERY | THING| YUMMY|🤤🪐vor 5 Monaten

Wahala 🤣🤣🤣do people understand what this kolu is saying

Profilbild von Nami's wurld
Nami's wurldvor 5 Monaten

He should go check himself all those punches on the rib sides, Carter and Portable should do proper checkups

Profilbild von industry plant
industry plantvor 5 Monaten

ashlere don betr@y ogbafia las las 😂 siri play me ogbafia dey for ground on M$NEY by Dammy Krane 🔥best album out

Profilbild von 50p
50pvor 5 Monaten

Or make we set fight between one naira and kolu?

Profilbild von Adeyinka
Adeyinkavor 5 Monaten

This werey get two mouth, no be him dey shout dey fight say portable go beat carter? 😂

Profilbild von Ayo Mikun
Ayo Mikunvor 5 Monaten

We be special breed for this country seh😭😂😂

Profilbild von cakes in Abeokuta
cakes in Abeokutavor 5 Monaten

Kolu is a supportive subordinate or should I call him friend

Profilbild von TMZ THE ERRAND LADY🛍️
TMZ THE ERRAND LADY🛍️vor 5 Monaten

Their FADA 😂🤣 carter efe manager don talk 😂 how fa? Una still remain

Profilbild von NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽
NATUPROSPER 🎱4️⃣♑️⛰️🐐⭐️🪽vor 5 Monaten

@buildyasef_ Wsss

Profilbild von TMZ THE ERRAND LADY🛍️
TMZ THE ERRAND LADY🛍️vor 5 Monaten

We believe o😂we just wan clear our conscience😂who else notice say kolu speech don dey clear🌝nah money dey talk 🌝

Profilbild von Tush
Tushvor 5 Monaten

@texiki10 Congratulations 🎊 @carterefe__ , you just made Urhobos/Delta proud , its in the blood ,we know dey ever carry last 😄

Profilbild von Emmanuel Matter
Emmanuel Mattervor 5 Monaten

I hardly hear this Kolu well , How do u guys understand what he's saying always 🤔

Profilbild von Temitayo Felix Ilori
Temitayo Felix Ilorivor 5 Monaten

@crisco17737 How una dey hear wetin dis guy deh talk sef.. the belt sef big pass am 😆

Profilbild von Mr_meek09🐐
Mr_meek09🐐vor 5 Monaten

Who else can’t hear what he is saying??

Ähnliche Videos