Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Kolu accent don change o! 😂

54,581 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 30

Фото профиля Gonzalecs
Gonzalecs7 месяцев назад

Kolu don upgrade 😂😂

Фото профиля blvckboyofph🦦💫
blvckboyofph🦦💫7 месяцев назад

Tarrrrr see as my guy soft!!! Once money is involved, transformation is certain.

Фото профиля Jonesclef
Jonesclef7 месяцев назад

If you go to Rome, you behave like Romans

Фото профиля MR. JOAKIMM
MR. JOAKIMM7 месяцев назад

If pesin start to de understand kolu, wetin e mean abeg

Фото профиля RYDER's Clips♿️🥷
RYDER's Clips♿️🥷7 месяцев назад

This one day match Naira for group. If them pick am now, them go say na child abuse

Фото профиля Mag bby 😘
Mag bby 😘7 месяцев назад

Kolu go UK, come turn Tupac😂

Фото профиля Okafor
Okafor7 месяцев назад

Cold fit dey catch this guy low-key Na same barber dey barb that guy and portable nothing anybody wan tell me

Фото профиля Bigg Sammii ♣︎
Bigg Sammii ♣︎7 месяцев назад

Make Efcc no come for am later

Фото профиля ZICO VISUALS 📸
ZICO VISUALS 📸7 месяцев назад

😅😂

Фото профиля official~icemoney
official~icemoney7 месяцев назад

As you dey enter Nija efcc go first gbe you Your head go correct 😪 if you no put who carry you travel for wahala first.

Фото профиля Kenneth Akhimien
Kenneth Akhimien7 месяцев назад

Ok oh.

Фото профиля EMA
EMA7 месяцев назад

Wetin be this? 😂

Фото профиля SID 🪖
SID 🪖7 месяцев назад

Follow for follow back abeg, if I no follow back make God take my life 😭🤲🏻

Фото профиля I_Aaron@
I_Aaron@7 месяцев назад

😂

Фото профиля King_jnr
King_jnr7 месяцев назад

Before Kolu dor come back him new engaged babe go dor carry belle

Фото профиля Awareness_Brah🦅
Awareness_Brah🦅7 месяцев назад

Who carry them go uk self 🤣

Фото профиля 𝔰𝔠𝔬𝔭𝔦𝔬 ‡♐♏‡
𝔰𝔠𝔬𝔭𝔦𝔬 ‡♐♏‡7 месяцев назад

Why I dey understand everything him dey talk 😭 shey my life never spoil like dis 💔

Фото профиля I_Aaron@
I_Aaron@7 месяцев назад

Are they singing?

Фото профиля I_Aaron@
I_Aaron@7 месяцев назад

@grok what's going on here

Фото профиля Jaco Builder's🇳🇬🇺🇸🤲
Jaco Builder's🇳🇬🇺🇸🤲7 месяцев назад

So tell me wetin money cannot change?? 😂

Фото профиля AKIN
AKIN7 месяцев назад

Wssss

Фото профиля sofman
sofman7 месяцев назад

Go chop fufu madam

Фото профиля Viral Willy
Viral Willy7 месяцев назад

Kolu Dey speak English ?

Фото профиля PUFF BABY
PUFF BABY7 месяцев назад

Kolu don upgrade

Фото профиля YL_IN_LAGOS
YL_IN_LAGOS7 месяцев назад

No time now 😂😂

Фото профиля Splendid🧃
Splendid🧃7 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Muhammad yahaya
Muhammad yahaya7 месяцев назад

He say wetin I go chop😂🤣

Фото профиля Kenny Nation
Kenny Nation7 месяцев назад

Omoh Kolu don first me enter London

Фото профиля Monie machine
Monie machine7 месяцев назад

Upgrading

Фото профиля Stay_jiggy
Stay_jiggy7 месяцев назад

Kolu don upgrade now oo

Похожие видео