Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Life no pass like this 🤭😂❤️
500,876 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
35 Yorum

When it's your turn, abort am ❤️

By that same time next year e go be family of four ,. Make una no worry 🌚🌚.. see madam face , snake😅😅😅

With all the love, e go shock you say the piking no be the man own, if e like make e no go do DNA test

To born pikin marry wife con dey sweet me

As a man, If you never marry, no let this video decieve you o. Na the sweetest stage dem dey show you. Dem never marry for 5years. You see, by 10years, real witchcraft and sorcery go begin

Observe with me

I think say them go knack when the baby don sleep

I love this sometimes it’s boring Cause the human brain gets bored with same routine for years

You see that guy sitting position, na rest for senior man

This is so lovely but I hope the man washes his hands before carrying the baby, always wash your hands first thing once you get back home. It would have been nice for him to bathe first as well. Germs are everywhere.

Your wife fit born twin make one no be your own…🤐

Simple life with the right partner for you.

Easy life👌Them go still plan to Japa when in reality they are living better (better quality life ) than most Nigerians in the diaspora. Most Nigerians in the diaspora will envy this bc they might make more but with less QUALITY life.

Your life can be way more than this or way less than this and it's still a worthy life.

Why den cut the part wey in-laws dey frustrate with calls and entitlement? 🙄

Him no dey smoke

Him no de go work

My own is who set the camera 😂 This is fake Everyone seems to be on thier best behavior once they are infront of a camera

2026 by God’s grace. ❤️✨

Na the man go carry all bills for head

So both of them just agree to film this for which reason , i need explanation abeg

Spending time together >>>>

una go just dey keep camera everywhere 🤣🤣

Chaiii, see spoiler… Don’t tell me something bad is happening to Dr Lim toooo 🙉

Soft life😂😂

To enjoy a peaceful home, you need so many sauces of income as a man

The husband no go nack him wife

5pm - 9pm but I can see rays of sunlight .... Abi no be Nigeria be this?

i want two woman for house

Why he go carry him plate go kitchen! Wetin dy girl dy do? 👽

Life pass like this

Abi make i manage the ones i dn gather go marry?🥲

You see that part.. shift the table, spread wrapper on floor and watch movie, is familiar 😁

The guy no dey baff?

Life no pass like this. But soon his homework will become part of the system and more Dinkins siblings will follow. It's not easy, but it's beautiful and lovely doing life with someone who you Love and who loves you back unconditionally.
