Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Lil kesh go tear acl

497,482 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

93 Kommentare

Profilbild von 🐬
🐬vor 1 Monat

when you reach 40 and you dey beg from door to door to feed your children, you go dey think say na village people do you, you no go know say na this tweet do you

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

As how na?

Profilbild von 🅻🅾🅶🅸🅲🅰🅻
🅻🅾🅶🅸🅲🅰🅻vor 1 Monat

@_pauliegee Yes na😂😂😂 because na rubbish you tweet na

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

@_pauliegee lol una go see the light

Profilbild von 🧸
🧸vor 1 Monat

💔💔i con dey feel for you people

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Wetin be this?😭

Profilbild von 🧸
🧸vor 1 Monat

you will be fine omo iya

Profilbild von 🀄️❤️
🀄️❤️vor 1 Monat

You go nurse another man pikin till university 🙏

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

As how?

Profilbild von neezer
neezervor 1 Monat

konidafun tenski seh, them still dey jam lil kesh for any where o

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Them dey jam tenski anywhere too

Profilbild von neezer
neezervor 1 Monat

you no fit play am for wedding sha

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Una

Profilbild von ຸ
vor 1 Monat

una go just dey gas mid too much

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

You no sabi the burti

Profilbild von Badboy k from d island 🏝
Badboy k from d island 🏝vor 1 Monat

@ChicagoBoy7G Ogun kill you kill burti join In your life and the next one don’t ever disrespect lil kesh to this mid artiste Lil kesh’s lyrically and shoki is bigger than anything your mid artiste could ever make in his life

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

@ChicagoBoy7G Pity yourself

Profilbild von YSL
YSLvor 1 Monat

This Una tenski no pass Abj and lag sha

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Cap

Profilbild von YSL
YSLvor 1 Monat

Even mavo sef e get many sides e music never touch

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

lol

Profilbild von YSL
YSLvor 1 Monat

lol ke ?? Enter streets you go know where e music reach I see una Dey compare shalli with mavo 😂😂😂

Profilbild von man of the year Q4
man of the year Q4vor 1 Monat

@Big_Bestmann Mavo go far no talk that wan

Profilbild von YSL
YSLvor 1 Monat

@Big_Bestmann E go far but e get where e reach still

Profilbild von Swavrovskiii
Swavrovskiiivor 1 Monat

I pity you gan. Only 2022 Asake can challenge 2015 Lil Kesh

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

22 asake > 25 Tenski > 15 Keshi🙏🏼

Profilbild von Swavrovskiii
Swavrovskiiivor 1 Monat

you don’t know ball and that’s alright too

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Rest kesh mid

Profilbild von Swavrovskiii
Swavrovskiiivor 1 Monat

If Kesh is mid, Tenski is ass

Profilbild von Mighty
Mightyvor 1 Monat

no allow me vex this morning

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

You no sabi the burti

Profilbild von Wired Champ
Wired Champvor 1 Monat

and you dey pray for long life? with the way you dey move

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

I no understand

Profilbild von Wired Champ
Wired Champvor 1 Monat

no try am again tenski go pieces before e tie lil Kesh shoe laces sef

Profilbild von Anyim Chimuanya Gift
Anyim Chimuanya Giftvor 1 Monat

You will ask God for bread and he will give you stone

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

?????

Profilbild von Mr. FeRaN💛
Mr. FeRaN💛vor 1 Monat

when you're not under duress , how did you guys enjoy listening to this..😂

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Tenski go soon save you no worry, na just time

Profilbild von 乇ㄥ 卩尺丨乇丂ㄒ
乇ㄥ 卩尺丨乇丂ㄒvor 1 Monat

Wait Una Dey enjoy this kind song ?

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Wetin you mean??

Profilbild von Peniel.
Peniel.vor 1 Monat

if i tell you say e no go beta for you, just know say na understatement.

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Rest, keshi una

Profilbild von .
.vor 1 Monat

"KAYAMATA NO DEY WORK MAMA, I GET MAMA WEY DEY PRAY WEY DEY WORD MAMA" lil kesh go tear acl jorrr

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

He go land for hospital

Profilbild von Goke🍹
Goke🍹vor 1 Monat

And your mama Dey pray for you o💔

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

????

Profilbild von EAGLE 🎀
EAGLE 🎀vor 1 Monat

“Pour my coco mix it with the sprite”

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Real

Profilbild von mike.
mike.vor 1 Monat

another person go thief, na you dem go catch. no be joke o. e go happen to you.

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

??

Profilbild von Viktor
Viktorvor 1 Monat

See as you spoil my morning

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

I think say you know ball💔

Profilbild von Justsophie_🌹❤️
Justsophie_🌹❤️vor 1 Monat

Be like you and Tenski wan enter market

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

See as you dey do

Profilbild von 🥷
🥷vor 1 Monat

Tenski go tear acl

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Mid

Profilbild von Alhaji Dudu 1️⃣
Alhaji Dudu 1️⃣vor 1 Monat

e no fit better for you again 🙏

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

??

Profilbild von BŁ
vor 1 Monat

e no go better for you. 🙏🙏

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

??

Profilbild von 𝓭2𝔀𝓪𝓿𝔂🌊
𝓭2𝔀𝓪𝓿𝔂🌊vor 1 Monat

@justtemi__ just dey say god forbid every minute, e get why

Profilbild von Ravy
Ravyvor 1 Monat

fairs you don craze

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

I never craze please

Profilbild von 𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙
𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙vor 1 Monat

Who deaf no sabi wetin God do for am

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Rest

Profilbild von 𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙
𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙vor 1 Monat

No

Profilbild von 👤
👤vor 1 Monat

tenski is hard but omo he go tear acl o😂

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Keshi no reach aje

Profilbild von ~
~vor 1 Monat

@1meajay bro uu don begin mumu o

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

@1meajay Burst my head

Profilbild von ~
~vor 1 Monat

@1meajay

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

@1meajay Wetin be this?😭

Profilbild von ~
~vor 1 Monat

@1meajay sri bro 😂😂

Profilbild von BIG DAWG
BIG DAWGvor 1 Monat

Una dey craze 😂

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

As how?

Profilbild von 🧃
🧃vor 1 Monat

Wetin Lil Kesh even sing💔😭

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Bro them no real Them go just dey gaz am like say he special or sum😂😂😂😂

Profilbild von DeeDee🌟
DeeDee🌟vor 1 Monat

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

???

Profilbild von FELA
FELAvor 1 Monat

No try this rubbish again I take God beg you

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

You don’t know ball💔

Profilbild von FELA
FELAvor 1 Monat

I no wan know that kind dirty ball

Profilbild von thätniggä♰
thätniggä♰vor 1 Monat

na god go help me punish mavo fans fr

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

??

Profilbild von Coldxannax
Coldxannaxvor 1 Monat

@Avatar_Macho Tenski is good and knows what he’s doing but Nigerians generally don’t like/appreciate rap so his music is not going to appeal to a lot of people. I understand the hate he’s getting. Nigerians are not really ready for his sound

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

@Avatar_Macho Fairs

Profilbild von Blessing
Blessingvor 1 Monat

Wetin tenski dey sing?? Are you okay? Hope nothing??

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Wetin lil kesh dey sing???

Profilbild von Blessing
Blessingvor 1 Monat

Ydc Wetin tenski dey sing?? I no sure say you well guy

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

Rest

Profilbild von Blessing
Blessingvor 1 Monat

I suppose block you for this gba talk 😒😒

Profilbild von Champ🦇
Champ🦇vor 1 Monat

Smoke Scotty finish dey rage bait like imbecile

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 1 Monat

????