Loading video...
Video Failed to Load
Lil kesh go tear acl
497,482 views • 1 month ago •via X (Twitter)
93 Comments

when you reach 40 and you dey beg from door to door to feed your children, you go dey think say na village people do you, you no go know say na this tweet do you

As how na?

@_pauliegee Yes na😂😂😂 because na rubbish you tweet na

@_pauliegee lol una go see the light

💔💔i con dey feel for you people

Wetin be this?😭

you will be fine omo iya

You go nurse another man pikin till university 🙏

As how?

konidafun tenski seh, them still dey jam lil kesh for any where o

Them dey jam tenski anywhere too

you no fit play am for wedding sha

Una

una go just dey gas mid too much

You no sabi the burti

@ChicagoBoy7G Ogun kill you kill burti join In your life and the next one don’t ever disrespect lil kesh to this mid artiste Lil kesh’s lyrically and shoki is bigger than anything your mid artiste could ever make in his life

@ChicagoBoy7G Pity yourself

This Una tenski no pass Abj and lag sha

Cap

Even mavo sef e get many sides e music never touch

lol

lol ke ?? Enter streets you go know where e music reach I see una Dey compare shalli with mavo 😂😂😂

@Big_Bestmann Mavo go far no talk that wan

@Big_Bestmann E go far but e get where e reach still

I pity you gan. Only 2022 Asake can challenge 2015 Lil Kesh

22 asake > 25 Tenski > 15 Keshi🙏🏼

you don’t know ball and that’s alright too

Rest kesh mid

If Kesh is mid, Tenski is ass

no allow me vex this morning

You no sabi the burti

and you dey pray for long life? with the way you dey move

I no understand

no try am again tenski go pieces before e tie lil Kesh shoe laces sef

You will ask God for bread and he will give you stone

?????

when you're not under duress , how did you guys enjoy listening to this..😂

Tenski go soon save you no worry, na just time

Wait Una Dey enjoy this kind song ?

Wetin you mean??

if i tell you say e no go beta for you, just know say na understatement.

Rest, keshi una

"KAYAMATA NO DEY WORK MAMA, I GET MAMA WEY DEY PRAY WEY DEY WORD MAMA" lil kesh go tear acl jorrr

He go land for hospital

And your mama Dey pray for you o💔

????

“Pour my coco mix it with the sprite”

Real

another person go thief, na you dem go catch. no be joke o. e go happen to you.

??

See as you spoil my morning

I think say you know ball💔

Be like you and Tenski wan enter market

See as you dey do

Tenski go tear acl

Mid

e no fit better for you again 🙏

??

e no go better for you. 🙏🙏

??

@justtemi__ just dey say god forbid every minute, e get why

fairs you don craze

I never craze please

Who deaf no sabi wetin God do for am

Rest

No

tenski is hard but omo he go tear acl o😂

Keshi no reach aje

@1meajay bro uu don begin mumu o

@1meajay Burst my head

@1meajay

@1meajay Wetin be this?😭

@1meajay sri bro 😂😂

Una dey craze 😂

As how?

Wetin Lil Kesh even sing💔😭

Bro them no real Them go just dey gaz am like say he special or sum😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

???

No try this rubbish again I take God beg you

You don’t know ball💔

I no wan know that kind dirty ball

na god go help me punish mavo fans fr

??

@Avatar_Macho Tenski is good and knows what he’s doing but Nigerians generally don’t like/appreciate rap so his music is not going to appeal to a lot of people. I understand the hate he’s getting. Nigerians are not really ready for his sound

@Avatar_Macho Fairs

Wetin tenski dey sing?? Are you okay? Hope nothing??

Wetin lil kesh dey sing???

Ydc Wetin tenski dey sing?? I no sure say you well guy

Rest

I suppose block you for this gba talk 😒😒

Smoke Scotty finish dey rage bait like imbecile

????
