Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Lil kesh go tear acl

497,482 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

93 Yorum

🐬 profil fotoğrafı
🐬1 ay önce

when you reach 40 and you dey beg from door to door to feed your children, you go dey think say na village people do you, you no go know say na this tweet do you

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

As how na?

🅻🅾🅶🅸🅲🅰🅻 profil fotoğrafı
🅻🅾🅶🅸🅲🅰🅻1 ay önce

@_pauliegee Yes na😂😂😂 because na rubbish you tweet na

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

@_pauliegee lol una go see the light

🧸 profil fotoğrafı
🧸1 ay önce

💔💔i con dey feel for you people

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Wetin be this?😭

🧸 profil fotoğrafı
🧸1 ay önce

you will be fine omo iya

🀄️❤️ profil fotoğrafı
🀄️❤️1 ay önce

You go nurse another man pikin till university 🙏

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

As how?

neezer profil fotoğrafı
neezer1 ay önce

konidafun tenski seh, them still dey jam lil kesh for any where o

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Them dey jam tenski anywhere too

neezer profil fotoğrafı
neezer1 ay önce

you no fit play am for wedding sha

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Una

ຸ profil fotoğrafı
1 ay önce

una go just dey gas mid too much

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

You no sabi the burti

Badboy k from d island 🏝 profil fotoğrafı
Badboy k from d island 🏝1 ay önce

@ChicagoBoy7G Ogun kill you kill burti join In your life and the next one don’t ever disrespect lil kesh to this mid artiste Lil kesh’s lyrically and shoki is bigger than anything your mid artiste could ever make in his life

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

@ChicagoBoy7G Pity yourself

YSL profil fotoğrafı
YSL1 ay önce

This Una tenski no pass Abj and lag sha

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Cap

YSL profil fotoğrafı
YSL1 ay önce

Even mavo sef e get many sides e music never touch

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

lol

YSL profil fotoğrafı
YSL1 ay önce

lol ke ?? Enter streets you go know where e music reach I see una Dey compare shalli with mavo 😂😂😂

man of the year Q4 profil fotoğrafı
man of the year Q41 ay önce

@Big_Bestmann Mavo go far no talk that wan

YSL profil fotoğrafı
YSL1 ay önce

@Big_Bestmann E go far but e get where e reach still

Swavrovskiii profil fotoğrafı
Swavrovskiii1 ay önce

I pity you gan. Only 2022 Asake can challenge 2015 Lil Kesh

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

22 asake > 25 Tenski > 15 Keshi🙏🏼

Swavrovskiii profil fotoğrafı
Swavrovskiii1 ay önce

you don’t know ball and that’s alright too

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Rest kesh mid

Swavrovskiii profil fotoğrafı
Swavrovskiii1 ay önce

If Kesh is mid, Tenski is ass

Mighty profil fotoğrafı
Mighty1 ay önce

no allow me vex this morning

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

You no sabi the burti

Wired Champ profil fotoğrafı
Wired Champ1 ay önce

and you dey pray for long life? with the way you dey move

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

I no understand

Wired Champ profil fotoğrafı
Wired Champ1 ay önce

no try am again tenski go pieces before e tie lil Kesh shoe laces sef

Anyim Chimuanya Gift profil fotoğrafı
Anyim Chimuanya Gift1 ay önce

You will ask God for bread and he will give you stone

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

?????

Mr. FeRaN💛 profil fotoğrafı
Mr. FeRaN💛1 ay önce

when you're not under duress , how did you guys enjoy listening to this..😂

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Tenski go soon save you no worry, na just time

乇ㄥ 卩尺丨乇丂ㄒ profil fotoğrafı
乇ㄥ 卩尺丨乇丂ㄒ1 ay önce

Wait Una Dey enjoy this kind song ?

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Wetin you mean??

Peniel. profil fotoğrafı
Peniel.1 ay önce

if i tell you say e no go beta for you, just know say na understatement.

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Rest, keshi una

. profil fotoğrafı
.1 ay önce

"KAYAMATA NO DEY WORK MAMA, I GET MAMA WEY DEY PRAY WEY DEY WORD MAMA" lil kesh go tear acl jorrr

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

He go land for hospital

Goke🍹 profil fotoğrafı
Goke🍹1 ay önce

And your mama Dey pray for you o💔

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

????

EAGLE 🎀 profil fotoğrafı
EAGLE 🎀1 ay önce

“Pour my coco mix it with the sprite”

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Real

mike. profil fotoğrafı
mike.1 ay önce

another person go thief, na you dem go catch. no be joke o. e go happen to you.

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

??

Viktor profil fotoğrafı
Viktor1 ay önce

See as you spoil my morning

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

I think say you know ball💔

Justsophie_🌹❤️ profil fotoğrafı
Justsophie_🌹❤️1 ay önce

Be like you and Tenski wan enter market

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

See as you dey do

🥷 profil fotoğrafı
🥷1 ay önce

Tenski go tear acl

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Mid

Alhaji Dudu 1️⃣ profil fotoğrafı
Alhaji Dudu 1️⃣1 ay önce

e no fit better for you again 🙏

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

??

BŁ profil fotoğrafı
1 ay önce

e no go better for you. 🙏🙏

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

??

𝓭2𝔀𝓪𝓿𝔂🌊 profil fotoğrafı
𝓭2𝔀𝓪𝓿𝔂🌊1 ay önce

@justtemi__ just dey say god forbid every minute, e get why

Ravy profil fotoğrafı
Ravy1 ay önce

fairs you don craze

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

I never craze please

𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙 profil fotoğrafı
𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙1 ay önce

Who deaf no sabi wetin God do for am

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Rest

𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙 profil fotoğrafı
𝓰𝓾𝓼𝓽𝓪𝓿𝓸 🐙1 ay önce

No

👤 profil fotoğrafı
👤1 ay önce

tenski is hard but omo he go tear acl o😂

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Keshi no reach aje

~ profil fotoğrafı
~1 ay önce

@1meajay bro uu don begin mumu o

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

@1meajay Burst my head

~ profil fotoğrafı
~1 ay önce

@1meajay

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

@1meajay Wetin be this?😭

~ profil fotoğrafı
~1 ay önce

@1meajay sri bro 😂😂

BIG DAWG profil fotoğrafı
BIG DAWG1 ay önce

Una dey craze 😂

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

As how?

🧃 profil fotoğrafı
🧃1 ay önce

Wetin Lil Kesh even sing💔😭

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Bro them no real Them go just dey gaz am like say he special or sum😂😂😂😂

DeeDee🌟 profil fotoğrafı
DeeDee🌟1 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

???

FELA profil fotoğrafı
FELA1 ay önce

No try this rubbish again I take God beg you

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

You don’t know ball💔

FELA profil fotoğrafı
FELA1 ay önce

I no wan know that kind dirty ball

thätniggä♰ profil fotoğrafı
thätniggä♰1 ay önce

na god go help me punish mavo fans fr

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

??

Coldxannax profil fotoğrafı
Coldxannax1 ay önce

@Avatar_Macho Tenski is good and knows what he’s doing but Nigerians generally don’t like/appreciate rap so his music is not going to appeal to a lot of people. I understand the hate he’s getting. Nigerians are not really ready for his sound

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

@Avatar_Macho Fairs

Blessing profil fotoğrafı
Blessing1 ay önce

Wetin tenski dey sing?? Are you okay? Hope nothing??

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Wetin lil kesh dey sing???

Blessing profil fotoğrafı
Blessing1 ay önce

Ydc Wetin tenski dey sing?? I no sure say you well guy

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

Rest

Blessing profil fotoğrafı
Blessing1 ay önce

I suppose block you for this gba talk 😒😒

Champ🦇 profil fotoğrafı
Champ🦇1 ay önce

Smoke Scotty finish dey rage bait like imbecile

Bestmann profil fotoğrafı
Bestmann1 ay önce

????