Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Make una listen oo 😭😭
10 Yorum

MRRichkid🪖1 yıl önce
Na this advice them give north people 😑😑🪖

Solar Heavy2 yıl önce
you gotta listen to this

𝕄𝕚𝕜𝕖 𝔼𝕥𝕚𝕞(𝕄𝕄𝔹𝕄)📉💡1 yıl önce
Man wey no ready to give birth go thing say na better advice, before you know, you dong become baba igbeji

MRRichkid🪖1 yıl önce
Be like say make I head am 😂😂🫵🪖

MRRichkid🪖1 yıl önce
Na wetin you go teach your future daughter Abi 😑🪖🫵

Daniel cash1 yıl önce
I pity the young ones wey dey listen to this advice , baba dey pour am for your hand go wash am for toilet , make you dey see as everything dey go

The Great Thinker1 yıl önce
You want to trend on social media. You're having your reward in full.

MRRichkid🪖1 yıl önce
No sense very low mentus capacitus 😑😑🫵🪖

Kelvin Bobby1 yıl önce
I rebuke that course bk your generations in nm of Js,amen

Ayo Mac1 yıl önce
na filter still make this one self dey okay yet nah trash she dey talk
Benzer Videolar
See Good Music 😭. Herhhhh Blacko make i cry this gbeke oo 😭😭😭
KELLYᴀɢᴍ🌴
13,483 görüntüleme • 1 ay önce

