Loading video...
Video Failed to Load
Make we no lie this blind school dey try! See performance nau 🔥
10 Comments

Na this two enjoy this school pass ... Na current current styles them dey dance ...

I’ve seen a video where they teach them sha but e still dey baffle me because for me wey dey see to learn dance really hard me😩

No be lie 😂

They are quite talented , got graduates in their midst. The lady speaking made 2.1 in English from UNILAG. Sometimes we just need to give back to the society and make the world a better place. Humanity first👌

No whine blinds O, I schooled with blinds for 4years for boarding school, omo there’s a particular one that travels all by himself from Ilaro ogun state to Lagos state anytime we on break 😭😭…Idk how he does it

I pray may Asake help them with money in Jesus name. @asakemusik

Abeg how those two take sabi leg work??

Nothing will stop me visiting this home before the end of 2025

I love this 💯. A good performance all round. Everyone contributed excellently.

How blind person go Sabi dance pass you?
