Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Marriage list ๐๐ฅ
49,290 Aufrufe โข vor 9 Tagen โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

NO worry as this OLD FACE return Naso Big Oma go return ๐ 6 years of gini... Short or long distance relationship ๐

6years you spent 12k ๐ณ dem suppose beat and arrest you join... what's happening eeeh

Na now you come... maintain this face abeg. You real face too dey innocent ๐คฃ

All the garri yellow and ogbono soup follow join for the 12k total expenses wey you don do for Big oma head naa, abi e dey different? ๐

If say na Small Oma you find that one for allow you pay small smallโฆ but you like big things ๐

Them no even serve u garri yellow with ogbono soup with a little touch of pere winco ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I need to know wetin dey finger ur brain guy!cos this concept legit die๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ And na make big Omah BIG o

my favorite comedian. this guy is just too good at what he does๐ฉ๐ฉ

12k in 6years??? Like she use jazz on you??? Bro you've been robbed

You dey even overspend sef, 12k????

Look in his and you will see Ogbonor and garri yellow ๐๐

Are u a ritualist? Where u see 12k spend this period ??

Bro u Dey terrorize my life ๐๐ watin be this ๐คฆ๐

Who be Big Oma??

You and this stupid yellow garri๐คฃ๐

Put big kpomo so that big omah of change mind

๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ

This guy stand up comedy go bad gannnn!!

You love BigOma but u no won pay the right bride price ๐๐

Chaiiโฆ Fanta no go kill me with laugh๐๐คฃ๐คฃ

This guy is inevitable ๐๐.. very good contents

@JoshMat_ ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ This guy don find me come X...

I was waiting to hear, what's happening๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ Baba you dey craze joor ๐๐

๐๐

The unexpected switch up ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

12,000 na for naira or dollars

U sure say u love that gal

๐
