Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Marriage list 😂🔥

49,290 просмотров • 9 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля SON of GOD.
SON of GOD.9 дней назад

NO worry as this OLD FACE return Naso Big Oma go return 😁 6 years of gini... Short or long distance relationship 😃

Фото профиля ChikezieMartyn 💀
ChikezieMartyn 💀9 дней назад

6years you spent 12k 😳 dem suppose beat and arrest you join... what's happening eeeh

Фото профиля Nicholas
Nicholas9 дней назад

Na now you come... maintain this face abeg. You real face too dey innocent 🤣

Фото профиля KenLee
KenLee9 дней назад

All the garri yellow and ogbono soup follow join for the 12k total expenses wey you don do for Big oma head naa, abi e dey different? 😂

Фото профиля 𝒪! 𝒯𝒽ℯℴ𝓅𝒽𝒾𝓁𝓊𝓈
𝒪! 𝒯𝒽ℯℴ𝓅𝒽𝒾𝓁𝓊𝓈9 дней назад

If say na Small Oma you find that one for allow you pay small small… but you like big things 😅

Фото профиля LUIZARDOWSKII
LUIZARDOWSKII9 дней назад

Them no even serve u garri yellow with ogbono soup with a little touch of pere winco 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Samuel
Samuel9 дней назад

I need to know wetin dey finger ur brain guy!cos this concept legit die🤣🤣🤣

Фото профиля nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀
nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀9 дней назад

😂😂😂 And na make big Omah BIG o

Фото профиля Khafi
Khafi9 дней назад

my favorite comedian. this guy is just too good at what he does😩😩

Фото профиля Roland Gentle
Roland Gentle9 дней назад

12k in 6years??? Like she use jazz on you??? Bro you've been robbed

Фото профиля Lord Chuchu
Lord Chuchu9 дней назад

You dey even overspend sef, 12k????

Фото профиля Jethro
Jethro9 дней назад

Look in his and you will see Ogbonor and garri yellow 😂😂

Фото профиля Barry Juana 🎶😹
Barry Juana 🎶😹9 дней назад

Are u a ritualist? Where u see 12k spend this period ??

Фото профиля Marvel
Marvel9 дней назад

Bro u Dey terrorize my life 😂😂 watin be this 🤦😂

Фото профиля victor
victor9 дней назад

Who be Big Oma??

Фото профиля Saleem📿🎧
Saleem📿🎧9 дней назад

You and this stupid yellow garri🤣😂

Фото профиля Sodiaro
Sodiaro9 дней назад

Put big kpomo so that big omah of change mind

Фото профиля Akuchinyere 🥰🐐
Akuchinyere 🥰🐐9 дней назад

😂🤣🤣🤣

Фото профиля Hitler5
Hitler59 дней назад

This guy stand up comedy go bad gannnn!!

Фото профиля Temidayo SammyDove
Temidayo SammyDove9 дней назад

You love BigOma but u no won pay the right bride price 😂😂

Фото профиля Gideon Akirikor
Gideon Akirikor9 дней назад

Chaii… Fanta no go kill me with laugh😂🤣🤣

Фото профиля Maaji Munir
Maaji Munir9 дней назад

This guy is inevitable 😂😂.. very good contents

Фото профиля Henry Uba®
Henry Uba®8 дней назад

@JoshMat_ 😂 😂 😂 😂 😂 This guy don find me come X...

Фото профиля Hubert 🇳🇬
Hubert 🇳🇬9 дней назад

I was waiting to hear, what's happening😂😂😂

Фото профиля Ugochukwu Okosisi
Ugochukwu Okosisi9 дней назад

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭😅😅😅😅😅 Baba you dey craze joor 😂😂

Фото профиля Leonari
Leonari9 дней назад

😊😊

Фото профиля TOZIMA 🏵️
TOZIMA 🏵️9 дней назад

The unexpected switch up 😂

Фото профиля 9ine⚡️
9ine⚡️9 дней назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля JayJay
JayJay9 дней назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Enzotwin🫆
Enzotwin🫆9 дней назад

😂😂😂

Фото профиля Paschal Chukwuma
Paschal Chukwuma9 дней назад

12,000 na for naira or dollars

Фото профиля ÐÃËMÕŅ
ÐÃËMÕŅ8 дней назад

U sure say u love that gal

Фото профиля Good boy 
Good boy 9 дней назад

😂

Похожие видео