Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Marriage list 😂🔥

51,404 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

SON of GOD. profil fotoğrafı
SON of GOD.1 ay önce

NO worry as this OLD FACE return Naso Big Oma go return 😁 6 years of gini... Short or long distance relationship 😃

ChikezieMartyn 💀 profil fotoğrafı
ChikezieMartyn 💀1 ay önce

6years you spent 12k 😳 dem suppose beat and arrest you join... what's happening eeeh

Nicholas profil fotoğrafı
Nicholas1 ay önce

Na now you come... maintain this face abeg. You real face too dey innocent 🤣

KenLee profil fotoğrafı
KenLee1 ay önce

All the garri yellow and ogbono soup follow join for the 12k total expenses wey you don do for Big oma head naa, abi e dey different? 😂

𝒪! 𝒯𝒽ℯℴ𝓅𝒽𝒾𝓁𝓊𝓈 profil fotoğrafı
𝒪! 𝒯𝒽ℯℴ𝓅𝒽𝒾𝓁𝓊𝓈1 ay önce

If say na Small Oma you find that one for allow you pay small small… but you like big things 😅

LUIZARDOWSKII profil fotoğrafı
LUIZARDOWSKII1 ay önce

Them no even serve u garri yellow with ogbono soup with a little touch of pere winco 🤣🤣🤣🤣

Samuel profil fotoğrafı
Samuel1 ay önce

I need to know wetin dey finger ur brain guy!cos this concept legit die🤣🤣🤣

nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀 profil fotoğrafı
nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀1 ay önce

😂😂😂 And na make big Omah BIG o

Khafi profil fotoğrafı
Khafi1 ay önce

my favorite comedian. this guy is just too good at what he does😩😩

Roland Gentle profil fotoğrafı
Roland Gentle1 ay önce

12k in 6years??? Like she use jazz on you??? Bro you've been robbed

Lord Chuchu profil fotoğrafı
Lord Chuchu1 ay önce

You dey even overspend sef, 12k????

Jethro profil fotoğrafı
Jethro1 ay önce

Look in his and you will see Ogbonor and garri yellow 😂😂

Barry Juana 🎶😹 profil fotoğrafı
Barry Juana 🎶😹1 ay önce

Are u a ritualist? Where u see 12k spend this period ??

Marvel profil fotoğrafı
Marvel1 ay önce

Bro u Dey terrorize my life 😂😂 watin be this 🤦😂

victor profil fotoğrafı
victor1 ay önce

Who be Big Oma??

Saleem📿🎧 profil fotoğrafı
Saleem📿🎧1 ay önce

You and this stupid yellow garri🤣😂

Sodiaro profil fotoğrafı
Sodiaro1 ay önce

Put big kpomo so that big omah of change mind

Akuchinyere 🥰🐐 profil fotoğrafı
Akuchinyere 🥰🐐1 ay önce

😂🤣🤣🤣

Hitler5 profil fotoğrafı
Hitler51 ay önce

This guy stand up comedy go bad gannnn!!

Temidayo SammyDove profil fotoğrafı
Temidayo SammyDove1 ay önce

You love BigOma but u no won pay the right bride price 😂😂

Gideon Akirikor profil fotoğrafı
Gideon Akirikor1 ay önce

Chaii… Fanta no go kill me with laugh😂🤣🤣

Maaji Munir profil fotoğrafı
Maaji Munir1 ay önce

This guy is inevitable 😂😂.. very good contents

Henry Uba® profil fotoğrafı
Henry Uba®1 ay önce

@JoshMat_ 😂 😂 😂 😂 😂 This guy don find me come X...

Hubert 🇳🇬 profil fotoğrafı
Hubert 🇳🇬1 ay önce

I was waiting to hear, what's happening😂😂😂

Ugochukwu Okosisi profil fotoğrafı
Ugochukwu Okosisi1 ay önce

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭😭😭😭😅😅😅😅😅 Baba you dey craze joor 😂😂

Leonari profil fotoğrafı
Leonari1 ay önce

😊😊

TOZIMA 🏵️ profil fotoğrafı
TOZIMA 🏵️1 ay önce

The unexpected switch up 😂

9ine⚡️ profil fotoğrafı
9ine⚡️1 ay önce

🤣🤣🤣🤣

JayJay profil fotoğrafı
JayJay1 ay önce

🤣🤣🤣🤣

Enzotwin🫆 profil fotoğrafı
Enzotwin🫆1 ay önce

😂😂😂

Paschal Chukwuma profil fotoğrafı
Paschal Chukwuma1 ay önce

12,000 na for naira or dollars

ÐÃËMÕŅ profil fotoğrafı
ÐÃËMÕŅ1 ay önce

U sure say u love that gal

Good boy  profil fotoğrafı
Good boy 1 ay önce

😂

Benzer Videolar