Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Mozkoh dey try with this comedy thing 😂🫡
307,720 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Ijaya1 год назад
Where dem wan plant cassava . No be yam dey grow for there so

DOTTI1 год назад
Ajeh we go cross ham ooh when we reach the bridge😂😂

olamilekan1 год назад
We don cross two bridge no worry we go cross the 3rd one 😅😂

Edwin Joseph1 год назад
If we reach that bridge we go cross am 😂😂😂

Akinade✨1 год назад
What’s the meaning of Lakaka please

Versatile_Meticulous 🇺🇸🇳🇬1 год назад
This guy too sabi button ❤️

Mz KOGI👑.1 год назад
After crossing two bridges next one no suppose hard to cross😂

Victor1 год назад
I swear everything just dey aligned for him. Them go surely cross the bridge successfully 😂

auracle1 год назад
When angel Michael no get work. He'll just be performing miracles everywhere 😄😄😄

Big Kemen1 год назад
This guy!!.😂😂😂
Похожие видео
3:35
Sensitive content
😂 this is comedy skit Lines Dey cry
HOSIRSIAHEY #BeninSweetheart❤️
44,236 просмотров • 5 месяцев назад
