Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

My advice to Burna Boy ☝️🏧

317,743 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Ewaoluwa
Ewaoluwavor 6 Tagen

U sef get millions Who dey benefit from am Jealous human beings Abi no be u get amg

Profilbild von Kingsway Ogb
Kingsway Ogbvor 6 Tagen

Na only me the see this thing ?? The richest man in Delta state

Profilbild von Obi Konti
Obi Kontivor 6 Tagen

My advisor 🤣 na one of one o no carry put mouth

Profilbild von Bigpedro
Bigpedrovor 6 Tagen

How many people you de feed ???😂😂

Profilbild von patyman🤡
patyman🤡vor 6 Tagen

If you check am well @official_Gegeh they make sense oo

Profilbild von Egusi
Egusivor 6 Tagen

But you buy GLE Abi? I give you 24hrs make you sell that your GLE and G wagon open factory for your state employee the youth for your state

Profilbild von Agiripepe 💪🏾
Agiripepe 💪🏾vor 6 Tagen

You dey advice ur helper

Profilbild von Barry sk⚖️💰
Barry sk⚖️💰vor 6 Tagen

@official_Gegeh you sef don make am for life, Abeg feed me Buy dinner gimme gheghe Abeg Ma follow eat from you na 🌚 Bless a follow Nigerian 🤌

Profilbild von Oakofficials
Oakofficialsvor 6 Tagen

Tinubu is fixing Nigeria 👇

Profilbild von EasyThug
EasyThugvor 6 Tagen

You may not always control what comes to you but you can always control how you respond to it. That’s true freedom

Profilbild von stranger 👻
stranger 👻vor 6 Tagen

Why should it benefit u He's money he's choice Nah him he ur president?? Ode why should you benefits 😒😒

Profilbild von SKillpo Stories
SKillpo Storiesvor 6 Tagen

If you are blessed please do well to support others 🙏

Profilbild von J🌐e
J🌐evor 6 Tagen

You can't give advice to someone who has achieved global hits and a Grammy.

Profilbild von Ola Sammy
Ola Sammyvor 6 Tagen

Na real financial mistake he go use money buy.

Profilbild von SKillpo Stories
SKillpo Storiesvor 6 Tagen

I feeling your pain boss

Profilbild von M.i.C 🦁
M.i.C 🦁vor 6 Tagen

He dey buy car for Nigeria

Profilbild von Moxe tech
Moxe techvor 6 Tagen

And is true na Nigerians dy listen to e music and support 💜

Profilbild von Adoro Victor
Adoro Victorvor 6 Tagen

Everytime na u dey advice people it na who dey advice u

Profilbild von Different vibes
Different vibesvor 6 Tagen

If una don ready to give am the presidency he wants,him go help una do am 💯🤪

Profilbild von Kwesi China
Kwesi Chinavor 6 Tagen

You u get there you go buy am, rest

Profilbild von Moxe tech
Moxe techvor 6 Tagen

9 billion na you dy call scrab 😭😭😭🤧

Profilbild von CHIDIMMA 🇳🇬
CHIDIMMA 🇳🇬vor 6 Tagen

Na your small courage dey vib me up

Profilbild von Chidi Joshua
Chidi Joshuavor 6 Tagen

Ghe ghe shut up abeg

Profilbild von M-I-C-A-H 🇧🇪
M-I-C-A-H 🇧🇪vor 6 Tagen

Baba dey vex 😆 🤣

Profilbild von Precious_Yeth
Precious_Yethvor 6 Tagen

It is even a bigger financial mistake made by you ,cos you go spend a lot on lawyers 😭

Profilbild von ex sinner deepthinka47
ex sinner deepthinka47vor 6 Tagen

Haaa! 🤔the money too much abeg, wetin self🤔💔🤔💔😢😢 people dey hungry o, this life🤔💔😢

Profilbild von Precious Melody
Precious Melodyvor 6 Tagen

You are really serious on these your advice oo

Profilbild von SKillpo Stories
SKillpo Storiesvor 6 Tagen

Burna boy should sell that car immediately

Profilbild von Òloĺadè🪖
Òloĺadè🪖vor 6 Tagen

Him wan prove himself for the poor not the rich.

Profilbild von Pharaoh SON
Pharaoh SONvor 6 Tagen

E will better for you @official_Gegeh

Profilbild von Diamond
Diamondvor 6 Tagen

If you dey find idiot look no further it’s Gheghe 😂😂

Profilbild von D’Truth
D’Truthvor 6 Tagen

Burna Boy and slovido need financial advice from the life of WizKid

Profilbild von HOW GOD WANT IT (BOLUWATIFE)🔥🔥🦅🦅
HOW GOD WANT IT (BOLUWATIFE)🔥🔥🦅🦅vor 6 Tagen

The car go dey on bench tire😂😂

Profilbild von Jon Snow
Jon Snowvor 6 Tagen

If u be aboki and dem sell that car for you u go collect??😂

Ähnliche Videos