Loading video...
Video Failed to Load
My advice to Burna Boy ☝️🏧
317,743 views • 6 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

U sef get millions Who dey benefit from am Jealous human beings Abi no be u get amg

Na only me the see this thing ?? The richest man in Delta state

My advisor 🤣 na one of one o no carry put mouth

How many people you de feed ???😂😂

If you check am well @official_Gegeh they make sense oo

But you buy GLE Abi? I give you 24hrs make you sell that your GLE and G wagon open factory for your state employee the youth for your state

You dey advice ur helper

@official_Gegeh you sef don make am for life, Abeg feed me Buy dinner gimme gheghe Abeg Ma follow eat from you na 🌚 Bless a follow Nigerian 🤌

Tinubu is fixing Nigeria 👇

You may not always control what comes to you but you can always control how you respond to it. That’s true freedom

Why should it benefit u He's money he's choice Nah him he ur president?? Ode why should you benefits 😒😒

If you are blessed please do well to support others 🙏

You can't give advice to someone who has achieved global hits and a Grammy.

Na real financial mistake he go use money buy.

I feeling your pain boss

He dey buy car for Nigeria

And is true na Nigerians dy listen to e music and support 💜

Everytime na u dey advice people it na who dey advice u

If una don ready to give am the presidency he wants,him go help una do am 💯🤪

You u get there you go buy am, rest

9 billion na you dy call scrab 😭😭😭🤧

Na your small courage dey vib me up

Ghe ghe shut up abeg

Baba dey vex 😆 🤣

It is even a bigger financial mistake made by you ,cos you go spend a lot on lawyers 😭

Haaa! 🤔the money too much abeg, wetin self🤔💔🤔💔😢😢 people dey hungry o, this life🤔💔😢

You are really serious on these your advice oo

Burna boy should sell that car immediately

Him wan prove himself for the poor not the rich.

E will better for you @official_Gegeh

If you dey find idiot look no further it’s Gheghe 😂😂

Burna Boy and slovido need financial advice from the life of WizKid

The car go dey on bench tire😂😂

If u be aboki and dem sell that car for you u go collect??😂
Related Videos
My advice to speed, Nigerian youth, Peller and Egungun of Lagos ☝️🏧
GehGeh
85,412 views • 8 months ago
