Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

My advice to Burna Boy ☝️🏧

317,743 просмотров • 6 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Ewaoluwa
Ewaoluwa6 дней назад

U sef get millions Who dey benefit from am Jealous human beings Abi no be u get amg

Фото профиля Kingsway Ogb
Kingsway Ogb6 дней назад

Na only me the see this thing ?? The richest man in Delta state

Фото профиля Obi Konti
Obi Konti6 дней назад

My advisor 🤣 na one of one o no carry put mouth

Фото профиля Bigpedro
Bigpedro6 дней назад

How many people you de feed ???😂😂

Фото профиля patyman🤡
patyman🤡6 дней назад

If you check am well @official_Gegeh they make sense oo

Фото профиля Egusi
Egusi6 дней назад

But you buy GLE Abi? I give you 24hrs make you sell that your GLE and G wagon open factory for your state employee the youth for your state

Фото профиля Agiripepe 💪🏾
Agiripepe 💪🏾6 дней назад

You dey advice ur helper

Фото профиля Barry sk⚖️💰
Barry sk⚖️💰6 дней назад

@official_Gegeh you sef don make am for life, Abeg feed me Buy dinner gimme gheghe Abeg Ma follow eat from you na 🌚 Bless a follow Nigerian 🤌

Фото профиля Oakofficials
Oakofficials6 дней назад

Tinubu is fixing Nigeria 👇

Фото профиля EasyThug
EasyThug6 дней назад

You may not always control what comes to you but you can always control how you respond to it. That’s true freedom

Фото профиля stranger 👻
stranger 👻6 дней назад

Why should it benefit u He's money he's choice Nah him he ur president?? Ode why should you benefits 😒😒

Фото профиля SKillpo Stories
SKillpo Stories6 дней назад

If you are blessed please do well to support others 🙏

Фото профиля J🌐e
J🌐e6 дней назад

You can't give advice to someone who has achieved global hits and a Grammy.

Фото профиля Ola Sammy
Ola Sammy6 дней назад

Na real financial mistake he go use money buy.

Фото профиля SKillpo Stories
SKillpo Stories6 дней назад

I feeling your pain boss

Фото профиля M.i.C 🦁
M.i.C 🦁6 дней назад

He dey buy car for Nigeria

Фото профиля Moxe tech
Moxe tech6 дней назад

And is true na Nigerians dy listen to e music and support 💜

Фото профиля Adoro Victor
Adoro Victor6 дней назад

Everytime na u dey advice people it na who dey advice u

Фото профиля Different vibes
Different vibes6 дней назад

If una don ready to give am the presidency he wants,him go help una do am 💯🤪

Фото профиля Kwesi China
Kwesi China6 дней назад

You u get there you go buy am, rest

Фото профиля Moxe tech
Moxe tech6 дней назад

9 billion na you dy call scrab 😭😭😭🤧

Фото профиля CHIDIMMA 🇳🇬
CHIDIMMA 🇳🇬6 дней назад

Na your small courage dey vib me up

Фото профиля Chidi Joshua
Chidi Joshua6 дней назад

Ghe ghe shut up abeg

Фото профиля M-I-C-A-H 🇧🇪
M-I-C-A-H 🇧🇪6 дней назад

Baba dey vex 😆 🤣

Фото профиля Precious_Yeth
Precious_Yeth6 дней назад

It is even a bigger financial mistake made by you ,cos you go spend a lot on lawyers 😭

Фото профиля ex sinner deepthinka47
ex sinner deepthinka476 дней назад

Haaa! 🤔the money too much abeg, wetin self🤔💔🤔💔😢😢 people dey hungry o, this life🤔💔😢

Фото профиля Precious Melody
Precious Melody6 дней назад

You are really serious on these your advice oo

Фото профиля SKillpo Stories
SKillpo Stories6 дней назад

Burna boy should sell that car immediately

Фото профиля Òloĺadè🪖
Òloĺadè🪖6 дней назад

Him wan prove himself for the poor not the rich.

Фото профиля Pharaoh SON
Pharaoh SON6 дней назад

E will better for you @official_Gegeh

Фото профиля Diamond
Diamond6 дней назад

If you dey find idiot look no further it’s Gheghe 😂😂

Фото профиля D’Truth
D’Truth6 дней назад

Burna Boy and slovido need financial advice from the life of WizKid

Фото профиля HOW GOD WANT IT (BOLUWATIFE)🔥🔥🦅🦅
HOW GOD WANT IT (BOLUWATIFE)🔥🔥🦅🦅6 дней назад

The car go dey on bench tire😂😂

Фото профиля Jon Snow
Jon Snow6 дней назад

If u be aboki and dem sell that car for you u go collect??😂

Похожие видео