Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

My advice to Burna Boy ☝️🏧

317,743 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Ewaoluwa profil fotoğrafı
Ewaoluwa6 gün önce

U sef get millions Who dey benefit from am Jealous human beings Abi no be u get amg

Kingsway Ogb profil fotoğrafı
Kingsway Ogb6 gün önce

Na only me the see this thing ?? The richest man in Delta state

Obi Konti profil fotoğrafı
Obi Konti6 gün önce

My advisor 🤣 na one of one o no carry put mouth

Bigpedro profil fotoğrafı
Bigpedro6 gün önce

How many people you de feed ???😂😂

patyman🤡 profil fotoğrafı
patyman🤡6 gün önce

If you check am well @official_Gegeh they make sense oo

Egusi profil fotoğrafı
Egusi6 gün önce

But you buy GLE Abi? I give you 24hrs make you sell that your GLE and G wagon open factory for your state employee the youth for your state

Agiripepe 💪🏾 profil fotoğrafı
Agiripepe 💪🏾6 gün önce

You dey advice ur helper

Barry sk⚖️💰 profil fotoğrafı
Barry sk⚖️💰6 gün önce

@official_Gegeh you sef don make am for life, Abeg feed me Buy dinner gimme gheghe Abeg Ma follow eat from you na 🌚 Bless a follow Nigerian 🤌

Oakofficials profil fotoğrafı
Oakofficials6 gün önce

Tinubu is fixing Nigeria 👇

EasyThug profil fotoğrafı
EasyThug6 gün önce

You may not always control what comes to you but you can always control how you respond to it. That’s true freedom

stranger 👻 profil fotoğrafı
stranger 👻6 gün önce

Why should it benefit u He's money he's choice Nah him he ur president?? Ode why should you benefits 😒😒

SKillpo Stories profil fotoğrafı
SKillpo Stories6 gün önce

If you are blessed please do well to support others 🙏

J🌐e profil fotoğrafı
J🌐e6 gün önce

You can't give advice to someone who has achieved global hits and a Grammy.

Ola Sammy profil fotoğrafı
Ola Sammy6 gün önce

Na real financial mistake he go use money buy.

SKillpo Stories profil fotoğrafı
SKillpo Stories6 gün önce

I feeling your pain boss

M.i.C 🦁 profil fotoğrafı
M.i.C 🦁6 gün önce

He dey buy car for Nigeria

Moxe tech profil fotoğrafı
Moxe tech6 gün önce

And is true na Nigerians dy listen to e music and support 💜

Adoro Victor profil fotoğrafı
Adoro Victor6 gün önce

Everytime na u dey advice people it na who dey advice u

Different vibes profil fotoğrafı
Different vibes6 gün önce

If una don ready to give am the presidency he wants,him go help una do am 💯🤪

Kwesi China profil fotoğrafı
Kwesi China6 gün önce

You u get there you go buy am, rest

Moxe tech profil fotoğrafı
Moxe tech6 gün önce

9 billion na you dy call scrab 😭😭😭🤧

CHIDIMMA 🇳🇬 profil fotoğrafı
CHIDIMMA 🇳🇬6 gün önce

Na your small courage dey vib me up

Chidi Joshua profil fotoğrafı
Chidi Joshua6 gün önce

Ghe ghe shut up abeg

M-I-C-A-H 🇧🇪 profil fotoğrafı
M-I-C-A-H 🇧🇪6 gün önce

Baba dey vex 😆 🤣

Precious_Yeth profil fotoğrafı
Precious_Yeth6 gün önce

It is even a bigger financial mistake made by you ,cos you go spend a lot on lawyers 😭

ex sinner deepthinka47 profil fotoğrafı
ex sinner deepthinka476 gün önce

Haaa! 🤔the money too much abeg, wetin self🤔💔🤔💔😢😢 people dey hungry o, this life🤔💔😢

Precious Melody profil fotoğrafı
Precious Melody6 gün önce

You are really serious on these your advice oo

SKillpo Stories profil fotoğrafı
SKillpo Stories6 gün önce

Burna boy should sell that car immediately

Òloĺadè🪖 profil fotoğrafı
Òloĺadè🪖6 gün önce

Him wan prove himself for the poor not the rich.

Pharaoh SON profil fotoğrafı
Pharaoh SON6 gün önce

E will better for you @official_Gegeh

Diamond profil fotoğrafı
Diamond6 gün önce

If you dey find idiot look no further it’s Gheghe 😂😂

D’Truth profil fotoğrafı
D’Truth6 gün önce

Burna Boy and slovido need financial advice from the life of WizKid

HOW GOD WANT IT (BOLUWATIFE)🔥🔥🦅🦅 profil fotoğrafı
HOW GOD WANT IT (BOLUWATIFE)🔥🔥🦅🦅6 gün önce

The car go dey on bench tire😂😂

Jon Snow profil fotoğrafı
Jon Snow6 gün önce

If u be aboki and dem sell that car for you u go collect??😂

Benzer Videolar